@jocgal_: Replying to @MR DECENT let me know if you saw the 4 people in this video

Yallmeetjenny
Yallmeetjenny
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 20 July 2026 12:02:13 GMT
551044
24648
582
237

Music

Download

Comments

tylerhynesdaily10
Tyler :
Me wey see 6 persons nko ?
2026-10-07 07:12:54
1
inn.black..escape
INNOCENT FC 🌍❤️🦅 :
me I dey see 7 people 4 ur 🔙 waiting i be???
2026-10-06 15:54:13
0
topbioiz87v
topbid50 :
Omo no be lie 🥺 ordinary person no fit see am oo I greet you yeye 💗😍
2026-10-02 12:30:40
64
dukudelight
🀄 Lëgëñd🀄 :
u nearly stepped on the 3rd girls leg na
2026-08-07 12:14:01
405
grey_is_a_king
grey_is_a_king 👑 :
For those that didn’t see them ✌️
2026-09-05 13:34:11
63
ston3_fx
ston3 :
one of the people I see na albino
2026-08-09 19:42:55
6
dannyyungz_dy
🔞D plus Y🔞 :
Una no see this 4 people? 😂
2026-08-03 22:32:01
193
miss.royal19
Miss Royal :
I see them o,Omoo them fine 😁. Since una want mad for TikTok,make all of us gather mad together
2026-08-12 18:39:59
54
riko_ff145
☬Riko_Ff☬ :
U no fit see anything spiritually for Camera
2026-07-21 08:42:18
138
sammy.big.bag
➕+GOD :
I see 10 me way na aqua man
2026-08-25 11:49:02
36
samorano6
papito 😈 :
na 10 people I see oo wetin that one mean
2026-08-02 19:59:50
30
hardyomolile
Hardy Jr :
how my babe take reach ur back 😂😂
2026-08-02 23:18:57
19
highzeek247
Highzeek :
I even see the water behind all of them That means I am Aquaman
2026-08-08 17:14:30
18
danny_hush
🌴DHB🌴 :
I see my ex for your back 😏
2026-08-13 00:39:42
5
fahwahz.ad
FAHWAHZ AD :
Why the second person dey look like that and the third is smiling
2026-08-08 11:32:44
5
big.koker7
CHRI$TIAN🧃🛍️ :
Omo I be water boy oh I see 7
2026-08-07 13:55:27
5
sodiqdarex01
ASAPuTECH of FEDPOFFA 💚🤍💚 :
omo if dem see style 😁 dem will compose 😂
2026-08-02 18:21:41
5
badyjnr
Bullu 👻 :
Omo na ur shape i see oo
2026-07-22 17:15:13
5
raheem_1104
Raheem jnr :
Omoh, na Iyemoja I Dey see so o
2026-07-21 08:11:45
19
decent6730
MR DECENT :
I can’t see anything oo😂
2026-07-20 16:56:48
8
raeysiwoo
Si-woo Raey :
Na 7 people I see self 😏😳
2026-07-30 15:54:19
9
user2218006121957
De Jethro Fred :
Hawfa na Wetin remain for us to marry be this? If I marry na prank 😂
2026-08-03 02:06:08
5
aaresheriff23
Aaresheriff23 :
i See Ten
2026-08-09 14:23:20
0
robertwang6636
O G D :
l swear
2026-08-05 12:11:26
0
golden.damilola
Ģöĺḍën̈ Ɓöì Ɗämìĺölĺä ❣️💯 :
wow ❣️
2026-08-05 20:46:16
1
To see more videos from user @jocgal_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About