@all.dem.bad.bad.b: OGUNDELE’S HUBS #humor #jokes #meme #blowthisup #reaction

All dem bad bad boi
All dem bad bad boi
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 20 July 2026 12:34:29 GMT
825420
203136
3056
31260

Music

Download

Comments

kokowealth
Koko :
If e equal how we go know who get the orange
2026-07-21 11:16:40
25778
praizandy_
I_am_andyyyy :
If e equal how u go identity d cover?
2026-07-21 12:50:10
8995
franklyn_oo7
CHI-Exotic :
If e equal world go end 😩
2026-07-21 06:52:31
28633
thickfairy02
ThickFairy🧚‍♀️🇳🇬🇹🇭 :
He even cut m big
2026-07-21 07:45:16
14596
somtyella07
SomtyElla07 :
The husband na pro in cutting orange 😁 the knife sharp ✅ the cutting smooth✅ The orange peel long 😁✅ the orange no injure 😎✅ and he didn't cut it equal✅though the top slice still big sha 😏😀 5/5😎 ☺️
2026-07-21 10:01:53
630
bigmaleek1210
MA LE EK 🎭 :
If he equal na me wan drink everything 😂😂😂
2026-07-21 08:33:34
4382
mornix_
mornix_ :
Even aboki wey dey sell am sef no dey cut am equal guyyy 😂💔
2026-07-20 19:15:07
8894
odilipaul953
Odili Paul :
the top must always be small incase them wan beg U 😂😂😂
2026-07-20 16:23:14
3524
alfaafeez00
1🪫 :
How he go equal na she buy orang🤕
2026-07-20 14:39:57
585
sweetpurity8
PURITY001 :
E no fit dey equal, e dey very, very bad to do so😂😂😂
2026-07-25 19:04:26
1
ketsiakabongo4
Ketsia🤗 :
Not only Nigeria 🇳🇬, Congolese too 🇨🇩
2026-07-24 20:35:41
1
lady.t9451
Lady T $ :
even my mama last born no go give me equal to take know say na she get am
2026-07-24 21:42:40
1
michjayy1
Jay ♈️ :
The denominator should always be greater than the numerator… Thank you 😊
2026-07-21 05:21:52
709
only_olamide
Giran🪖❤️ :
where you dey all these while😭😹
2026-07-20 13:12:53
416
cee_smyle
Precious Kossy :
Can we talk about the lazy man style of cutting into 4 with the back still intact?
2026-07-21 09:00:09
1075
divineprince6
Mr. Divine🇳🇬 :
She de crazy 😂 she no no say na who peel am the get the lion share eh 😂
2026-07-21 09:09:14
845
ifee_peace
Ifee_ify♥️🦋 :
I just cut my own now now sef. 😳😂😂
2026-07-22 21:24:41
299
To see more videos from user @all.dem.bad.bad.b, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About