@olorunlagba1:

Oba Nla
Oba Nla
Open In TikTok:
Region: CI
Monday 20 July 2026 14:14:46 GMT
105671
10421
248
1438

Music

Download

Comments

segun4198
OLUWASEGUN :
Omo try Dey talk fast
2026-07-21 18:14:51
0
titiherbs.com
👑👑👑♋️♋️💋❤️‍🩹🧜‍♂️ :
omoh na curse my own go still curse me ooo. cos she hate me pass anything in this life
2026-07-21 12:30:50
2
ladybola5
queen bola :
me don reached cry limit oo no water again 😂😂😂
2026-07-21 17:41:35
2
oloba23k
🇨🇦Ifayemi🇳🇬 :
i pray my mom live longer she just send me food stuff this morning ☺️love U mom
2026-07-21 11:36:07
27
omoologo.fundz
OLUWASEGUN🛐✝️ :
Amin Amin Amin
2026-07-21 19:27:49
0
amosadetunji17
❗〰️〰️FERANMI 〰️〰️❗ :
please sir i get mom but can you help me sir please
2026-07-21 22:01:49
2
ryanwil939
Faith over Fear Rw :
I sabi cry like mad ,, as i dey watch this video I don they cry self
2026-07-21 15:27:25
2
mamiegoldoflagos
Mamie Gold Of Lagos :
who go kon beat me lyk this 😭
2026-07-21 06:08:02
20
dedayur
A I A 🧞‍♂️ 🔮 :
Person wey no sabi cry nko
2026-07-21 00:55:38
21
mathewakin
mathewakin :
what if the mother is the source of the problem
2026-07-21 11:35:22
8
patriciaomowumi2
Patriciaomowumi2 :
what of we that don't have mother again
2026-07-21 10:38:48
6
emiravery
emiravery :
nothing we no go see for this tiktok
2026-07-21 20:23:24
2
godofdollar.90
GodofDollar(VVIP)🇺🇸🇫🇷❤️ :
Me wey i no dey cry nko 😅😅 nah to use onion to force the water to drop !!! Thanks for the message!!
2026-07-21 02:00:06
7
ifamurewa44
OWONRINBATURUPON TEMPLE :
Baba no whine us jare 😆 if I think say she’s my mother then if she no be my mother nko and I should be crying for nothing and me wey no sabi crying 🤔
2026-07-21 05:11:24
5
bolajisulaiman6
bejay cooling venture :
what is the repercussions
2026-07-20 17:45:22
6
bodylone
Baba orobo 🫶 :
my mama go think say you won use am ni
2026-07-21 20:21:11
1
abiolajubreel295
sandra :
what about who no stay with him mother unko
2026-07-21 17:53:35
4
rolexbright7
Rolex bright💡 :
𝑃𝑙𝑠 𝑠𝑖𝑟 𝑖𝑓 𝑖 𝑑𝑜𝑛'𝑡 𝑙𝑒𝑎𝑣𝑒 𝑖𝑓 ℎ𝑒𝑟 𝑐𝑎𝑛 𝑖 𝑐𝑎𝑙𝑙 ℎ𝑒𝑟 𝑜𝑛 𝑐𝑎𝑙𝑙𝑡𝑜 𝑝𝑟𝑒𝑦 𝑓𝑜𝑟 𝑚𝑒 𝑠𝑖𝑟?
2026-07-21 15:13:57
3
abiodun3617
tunnezy 😎🥸👽 :
whalai i go do am
2026-07-21 19:37:53
1
emeraldgreen35
royal seam :
how I won take cry sir abeg teach me because person die I no cry
2026-07-21 18:04:02
3
sugarbo139
SUGAR 👑🤴 YEN ✨ :
I don't no how too crying ajeh
2026-07-21 15:14:50
2
arosobo8
Raski monie💰Omo ibile :
Na once I low my volume cus my mama dea with me 😅
2026-07-21 17:58:54
2
ayinke_love
Ayinke_love :
funniest part be say I fit dey laugh when performing the work
2026-07-21 11:29:58
2
feranmi19886
Feranmi :
Can I call soldiers to beat me so I go fit cry sir
2026-07-21 10:44:51
1
To see more videos from user @olorunlagba1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About