@ibrahimsblack: God, na the same GLK wey we dey pray for every day, na im one Hausa man dey use sell agbo. 🦅😂😭 Life no balance at all. 😭🤣#fyp @afo🌟nation✨🎖️ @Bobby Money 001 @SMART BM❤️🚀 @𝐋𝐔𝐌𝐁𝐄𝐑 𝐍𝐀𝐓𝐈𝐎𝐍 🦍
SB BLACK
Region: NG
Monday 20 July 2026 14:54:53 GMT
Music
Download
Comments
ishow596 :
Tag Bobby money 😂😂
2026-07-23 16:36:43
100
temmydollars 💰💵🎱🎱🎱 :
abeg tag elenu Jijo bobby money abi wetin be his name
2026-07-29 20:46:04
0
JESSEWRLD🛍️🪖 :
you and who dey pray for glk?
2026-07-24 09:30:20
1513
Abdul Salim :
GLK wey go consume fuel oo. How much will sell to have gain 😂
2026-07-23 20:15:54
572
Ozor👹(Big Stepper)🤬 :
And na the same colour with my spec ooo . Somebody pour me ice block 😭😭😭😩
2026-07-25 09:18:01
27
Focus ☠️🎶😎 :
Someone dream car
2026-07-23 22:42:42
186
Account not found 💔🤧 :
My wife born this morning
2026-07-29 07:42:15
68
M҉U҉H҉A҉M҉M҉E҉D҉ :
I no follow u pray for glk ooh wetin do gle and cla?
2026-07-24 12:17:17
121
JUST AJIBOLA 🖤 :
Call me a fool if your phone is not on your right hand 😂
2026-07-29 11:15:45
114
Jr.musky ❄ :
wetin dey wasup guy 😁
2026-07-23 18:45:20
29
DØNÀLD⚡ :
And some people Use their mama because of this same car that year 😅😂
2026-07-24 10:37:24
10
JOJO FUNDS🖇️💰 :
I think this car was the car EFCC collect from boys 😳
2026-07-24 01:10:29
43
U🇱🇷S MONEY 💰💰 :
God my Dream car 😔😔😔😔
2026-07-23 20:52:42
10
💫 king Blaze ⚡⚡ :
thank God say the car don commot form my dream car 🚗
2026-07-24 09:02:55
15
Omah Lay❤️💸 :
God abeg I no go use my own sell agbo
2026-07-23 06:48:23
11
DopeDj Mazi :
glk abuse😂
2026-07-25 11:12:34
10
Mr Bobby 💸 :
My prayer points 🥺
2026-07-23 23:06:42
7
Cargirl~ :
GLK wey dor turn to Corolla
2026-07-29 07:23:44
9
4pf🐍 :
Ahh nah makert road be this
2026-08-14 18:41:54
1
🌴WĪLLY🌴 :
see pressure 🥺
2026-07-24 08:59:49
1
Ezenwa :
inukwa🤣🤣🤣
2026-07-26 18:27:50
1
•𝕊𝕁𝕐𝕄𝕠𝕥𝕚𝕧𝕖𝕤♡ :
is that a Benz
2026-08-08 20:58:00
1
𝒩ℴℴ𝓇❤️ :
2026-07-30 06:50:16
1
Eizzy :
them suppose arrest this people
2026-07-29 19:49:23
1
To see more videos from user @ibrahimsblack, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.