I pray this love last for u guys cos people don’t like seeing people in love in this internet. God will give u guys the strength and understanding to grow together.Amen
2026-07-21 07:54:42
2670
Original💯 :
We go still hear say na you surprise yourself 😂😂
2026-07-20 16:06:59
2206
mira💕 :
Sorry for what? hope is not beating or cheating😏
2026-07-20 18:04:28
1724
Dehira :
Competition na water 😭
2026-07-20 15:15:00
1044
Yellowfish💛💯 :
So this is love ❤️
2026-07-20 18:26:31
390
~A𝖇𝖇y~🎀 :
una no type "God when again?"
2026-07-20 19:53:13
206
𝐉𝐨𝐲𝐜𝐞♡´🦦📚 :
I like as my fellow girls nor de type “God wen” again 😂
2026-07-20 21:21:02
100
🎀Mimi🎀 :
Swr say u know watin u Dey read
2026-07-20 16:28:36
291
Cee🍒 :
I no go tap abeg😭
2026-07-20 18:32:13
208
Sky beauty009 :
Sorry for what nne, hope is not for beat
2026-07-20 18:33:18
63
Ranee cakes and more❤️🩹 :
Make I no later hear say na only you do am ooh
2026-07-20 20:25:57
7
Simi for a reason 🎀🫶❤️ :
God unwhen 😂
2026-07-20 18:02:15
32
Sandi syndicate :
Socia media love tumise own make am tire me
2026-07-20 16:31:27
32
favour 😍❤️😘304 :
I no go tap anything again abeg
2026-07-21 01:07:09
7
😘❤️ FĀÏŤĦ😍💕 :
Make Una save this video we go need am soon😂
2026-07-20 20:48:33
36
ꨄmhofe_xx🥹💗 :
Now now he don Dey offend u🙄😂??
2026-07-20 19:44:51
80
Ogbu Elizabeth chinaza :
God unwhen abeg 🙆🙆
2026-07-20 20:40:52
16
MEENAH🌺✨❤ :
To do God when sef don dey fear person😭😭😹
2026-07-21 12:44:54
10
Ãñosie❤️🩹 :
Hope say no be beat dem beat you?
2026-07-20 16:29:50
28
. :
God unwhen 🥲💔
2026-07-20 21:21:54
12
Ada Bekee💕 :
Hope say no be beating sorry
2026-07-20 21:00:05
8
MERIT ✨ :
😂I no go tap abeg😭
2026-07-20 19:27:07
29
gorn soul 🌒💔😭 :
to believe online something da fear me 😂
2026-07-20 19:48:55
10
To see more videos from user @joysavage411, please go to the Tikwm
homepage.