@blessed_okelue1: Ehh?😂#goviral #relatable #meme

BLESSED1
BLESSED1
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 20 July 2026 15:35:34 GMT
110474
23908
239
3337

Music

Download

Comments

.prtty.ar
🙂‍↔️💨 Prêtty Aùrã✨ ♾️ :
I don even swear make Dangote trailer jam me before, after that I go inside go turn prayer warrior 😭😂
2026-07-21 10:00:46
483
saintsly02
SÄĮŅT🤡 :
lol 😆 me wey don swear make my papa die and e still galant 😂😂
2026-07-21 16:50:58
37
adinah001__
__💜🦋Tifemi🦋💜__ :
tooo risky to repost but I was here 😭😂
2026-07-21 16:34:30
1
rushatyourown
Loner‼️ :
I even swear on my mothers grave😂😂😂😂
2026-07-21 21:28:47
1
yourgirlfr83
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Me wey Dey always add wallahi to my lies😂
2026-07-21 08:27:43
142
isa_belle262
isa_belle262 :
Too risky to repost 😂
2026-07-21 07:17:16
58
slim__enny101
🖤 :
na normal thing for here
2026-07-20 18:34:23
95
rosyofgoodlife
rosyofgoodlife :
Bro I’m gonna keep lying💔😂
2026-07-20 21:33:11
38
yallmeet_dee2
Destiny Suleiman :
E no get wetin I never use swear 😁😁
2026-07-21 15:05:43
1
r.jago7
olayemi :
This is destiny my nigga 😂😂😂
2026-07-21 07:43:20
1
eunicechizaram5
Pretty 🥰Eunice🤍💍 :
My babe don use all his future swear and nothing do am 😭😂😂that thing no Dey work again
2026-07-21 13:05:25
8
sof_feyy
Soffeyy ♡ :
I go swear w my mama nd papa life
2026-07-21 09:08:41
9
_shy_abdulsobur
Abdulsobur | Content Creator :
Walia don turn water 😭
2026-07-20 18:53:31
13
onegirlikethat8
Onyitonia :
Me wey the swear on my papa grave 😂and I Dey strong and healthy for villa😁
2026-07-21 07:43:03
8
shades_of_rae0
‘Achel𝜗𝜚. :
Mo n pa yati ni Iro.😭
2026-07-20 18:57:42
6
muhat_
CRAZY MUHAT :
Waah nimefikiwa saaa
2026-07-21 18:34:04
1
To see more videos from user @blessed_okelue1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About