This guy no fit finish this food nothing Una wan tell me it’s impossible
2026-07-24 16:05:56
113
OPRACODED :
And person never chop today like this
2026-07-24 15:42:20
5
Kelly :
Who you go chop 🤣abeg oooo
2026-07-24 11:04:30
72
OlaDapo🗽 :
Which one is "you are gonna love eet"
No be you dey chop am?
2026-07-24 12:19:24
49
🇳🇬🌴 CŶP~ĦEŘ 🌴🇳🇬 :
I just hope none of this food goes to waste and that it finds its way to people who have nothing to eat. There are too many families and children going to bed hungry every night.
2026-07-24 11:52:21
3
that_ugly_nigerian :
Where is your wife
2026-07-24 15:25:20
29
m4skin :
Abeg make dem give me small yam asharo
2026-07-24 11:13:58
7
DJ_iBeat :
na u wan chop am na we go like am...😁
2026-07-20 20:02:52
8
🤦♀️😞 :
2026-07-20 20:28:29
2
OGC.COM :
1 loaf of bread 😅😭
2026-07-20 20:00:46
3
Person.069 🧸 :
Woah woah woah!!! Who you wan chop??? Abeg oh I no dey move that way
2026-07-25 23:38:00
1
THAT MUSIC LOVER :
This na full potluck oo
2026-07-24 13:36:47
6
To see more videos from user @moladeandnisen, please go to the Tikwm
homepage.