Ndu Onye Nma II :
Babythin hair 200k 🤣🤣🤣 if i talk now dem go say i wan spoil hair vendor business , but make i zip my mouth , This particular wig , na ventilated closure from the bundle , i dey always tell my customer , you have no business ventilating 8, 10 or 12 inches bundle , e go cast your bob wig , but what do i know ,this hair na short closure make am look this way , but who does 2by2 closure , i get plenty half closures for shop sef , i thought we left half closure after closure scarcity , so people still dey use am , what happened to 6/8 + 10inches closure , 8/10 + 12" closure , 10/12 with 14" closure , but una go say the vendor expensive , not knowing the calculations done
2026-07-21 07:22:30