see mone way I dey fine to burry my beloved mother😭😭
2026-07-20 18:56:40
276
₩your crush 😍 🙈🙈₩ :
abeg who dem later give the money ?
2026-07-21 06:44:34
143
Pretty Mandy🖤💗🦋 :
Una still Dey accept new members?😂
2026-07-21 13:24:18
59
Faithfyn❤️📸📸 :
Only one delight ladies club 🥰🥰🥰
2026-07-21 09:21:58
7
Pepe$😁🏦 :
Benin too sweet sha😂 this one sef Dey move person pass who Dey inside club😂
2026-07-23 00:41:38
31
♌️leoᥫ᭡ :
make I just buy car first I no fit treak dey go meeting
2026-07-21 17:28:07
5
BECCA😡🥶😒 :
Edo to the world 🥺
2026-07-21 08:44:48
48
Cleopatra gold :
this is exactly the meaning of
ladies first
2026-07-23 18:18:17
7
VILTRUMITES FC :
See as them clean 😁
2026-07-21 23:02:46
8
Riri-Gold🧚♀️ :
Abeg I won join this cult o
2026-07-24 19:40:37
5
ASEMOTA 🏅 :
So my wife get money like this 🤭
2026-07-22 09:14:24
7
Diamond 💎 ✨👑👑 :
I like this club eh nah money remain
2026-07-21 12:47:13
26
seaneverdryol :
Woman guide abeg mk una still day try assist una husband for house ooh if u nor first day do at list it will be a plus to u and respect too .more grace ladies
2026-07-21 09:31:36
15
️ :
How mush for form???😔
2026-07-22 10:18:21
6
I am-Chioma🍫 :
No be the burial of that lady be dis
2026-07-21 18:16:47
15
taleswith_paye :
You see the way even the bouncer is a woman??
2026-07-23 10:17:36
5
To see more videos from user @delight.ladies.cl2, please go to the Tikwm
homepage.