@geraldclipper1: PELLER no want invite me come him wedding “💔#carterefe #nigeriantiktok🇳🇬 #ghostclipper #fyp #peller@MACHALA

𝖌𝖍𝖔𝖘𝖙𝕮𝖑𝖎𝖕𝖕𝖊𝖗🪖
𝖌𝖍𝖔𝖘𝖙𝕮𝖑𝖎𝖕𝖕𝖊𝖗🪖
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 20 July 2026 21:16:50 GMT
804372
123035
488
502

Music

Download

Comments

atlanta_41
ATLANTA 🕷️🌴 :
Na waitin Javes dy tell am eh de do 😅
2026-07-21 06:12:35
3154
alexieboo
Alexandra :
this guy is jealous of peller
2026-07-21 11:57:03
900
manlike_rex
Rex✪🦇 :
Na jarvis dey spoil he mind🤣
2026-07-21 11:57:33
178
ola_eazyworld
️OLA EAZY :
bro e no fit invite base on what you did last time
2026-07-20 22:07:44
1879
user2246774718709
lürd grêãt :
i think say na i shall be which one be ashwellbe
2026-07-24 21:16:15
0
otulugbuijeoma1
𝐈𝐉𝐄𝐎𝐌𝐀 𝐖𝐈𝐒𝐃𝐎𝐌 🦂🦂 :
impossible, peller can't invite you
2026-07-20 23:25:32
755
mosko6730
Mosko TV :
I swear and na Javis go the tell am every thing wey he go do
2026-07-21 06:28:27
425
yerinsfoods.akure
YerinsFoods Akure :
Na by force to go the wedding? 😂😂😂
2026-07-23 10:10:17
3
gracetrumpeter
Isaac John :
no mind am
2026-07-24 19:24:26
0
preshy6241
RM/RRHN Dinma❤️ :
Maybe e wife no want make you come
2026-07-21 06:22:33
172
jide127
Jide :
to y'all saying na wetin Jarvis tell peller, una no remember wetin this same Carter go perform for their birthday wey hin spoil things if you were the one holding a whole wedding be honest with yourself Wil you want to invite someone like that to your wedding
2026-07-21 07:13:51
220
bb.cherish8
BB Cherish :
cater dey look the wedding like content na why Dem no wa invite am, e go too rough everywhere if e go
2026-07-25 01:52:26
0
yusuf881054
autam :
what of kolu bro hope be say you don send that boy away ?
2026-07-23 12:03:15
0
profit131
😈ØG 👿 BËST 👿 :
no worry bro we go go destroy the wedding together I day with you blood 😂💔
2026-07-21 08:28:18
48
cbbs_infinity
Cbbs_infinity :
Na by force…!
2026-07-21 08:54:01
48
bigtega32
$1M🚀 :
E no sharp na
2026-07-21 05:36:57
191
lukies01
oghaleblesin :
peller party rice go sweet sha🤣🤣🤣🤣
2026-07-21 11:23:20
21
maryuchenna5
Mary Uchenna NBA💸💰 :
Jealousy
2026-07-22 16:27:18
6
teefah940
teefah940 :
Nah content this carter wan use the wedding do
2026-07-21 21:23:02
45
sad.reality212
Sad reality :
2026-07-21 09:35:38
24
delight2621
Delight ✨ :
Him no want make u come stream for him wedding
2026-07-21 08:29:59
19
tika.julia8
🌸❣️𝕭𝖆𝖉𝕲𝖎𝖗𝖑🥶🥴 :
No that’s not good 😳to be honest
2026-07-21 11:56:27
8
vboot2
Frederick :
No mind am......🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-21 09:38:14
5
chiijioke
Legit Information. :
Even me self peller never invite me
2026-07-21 11:26:32
6
To see more videos from user @geraldclipper1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About