Na him people go dey crush on now since bbo don marry now😂
2026-07-21 14:52:51
223
PAINTER IN SANGO OTA :
This life sha ,this guy don they sing before BBO Blow oooh but when your time come nobody can stop your shine
2026-07-22 07:14:47
58
Mirabel :
pls does he do live concerts or live videos
2026-07-22 23:36:10
1
A🥰b😍i😘k🥰e🥰l😍o😘v😍e :
This man just fine like ten person more annoiting ijn
2026-07-21 16:47:45
54
Wumytgold :
Emmanuel so clean and fine god ooo ❤️❤️❤️🥰🥰
2026-07-21 02:14:42
58
EWA JESU 🥰😊😊 :
best of all
2026-07-22 14:37:23
3
Larrie_Praise :
This guy just dey lead, e no stress himself at all, he don already organise and train his singing crew woooow...he fine, fresh for Baba God...anointing poo, ma se jeje oo brother mi, owo aye o ni ka e loruko Jesu
2026-07-22 08:30:39
24
moby's collection :
Fine guy
2026-07-22 12:05:03
1
Atayero Funmilayo :
enjoy d moment bro
2026-07-22 16:08:15
1
thocianonifemi241 :
My love for this song ehh
2026-07-22 19:58:36
1
Ololade_mi2 :
Una too deyy for this CS
2026-07-22 18:43:59
3
Aderoju Omolabake :
my spec
2026-07-21 12:59:10
10
PATRICK ESTHER🖤🖤🖤 :
Fine Man Wey Love Jesus 💯
2026-07-21 22:20:04
4
OLA IMOLE ✝️🙏 BUILDING engine :
Thanks you lord for everything you have done for me and for what you are going to do again
2026-07-21 17:42:23
6
baby Jesus :
My guy♥️
2026-07-22 10:06:06
2
ANUOLUWAPO ✨ :
hmmmmm....and the man fine o😉🤭
2026-07-22 17:07:48
2
bigewa084 :
Voice 🥰
2026-07-21 08:24:56
7
Jackie B🌹💎💞 :
My favorite 😍
2026-07-22 06:58:04
2
Ade💜✨️🦋 :
a very cute yoruba guy
2026-07-21 09:00:20
10
Workwaveafrica :
Fist to comment 🥰🥰🥰
2026-07-20 22:15:52
5
Sarah Delighted 🌝. :
🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏Amen🙏🙏🙏.
2026-07-22 03:47:14
2
EWA JESU 🥰😊😊 :
yes ooo
2026-07-22 14:36:38
1
Motun :
my love for dis song 💯
2026-07-22 10:59:17
2
zabeth 🥹❤️ :
Title of the song
2026-07-22 08:58:09
1
theophilus Alamu 724 :
my favorite artist
2026-07-22 07:16:57
2
To see more videos from user @atomlens, please go to the Tikwm
homepage.