@geh_reborn: GEHGEH ADVICE 🕊️ #gehgeh #reborn_media_ #viraltiktok #advice

REBORN
REBORN
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 20 July 2026 23:32:49 GMT
82543
11617
206
193

Music

Download

Comments

user8134990918141
kaje John :
Baba forget, nah grace dey speak even groundnut seller fill still make am
2026-08-18 00:33:20
21
ellasmith816
Ella _smith 101 :
without mechanic and bricklayers can you repair your car and build house?
2026-08-08 01:14:09
15
brown.robinson44
Brown Robinson :
baba u know be God mk I tell u
2026-07-22 21:16:39
10
edu.boy81
Edu boy :
who won repair your car if mechanic no dey
2026-07-21 10:41:01
5
ngr.tom
€ngr Tom :
money dey mechanic ooo He can even lie to you about spoil motor parts just to consume the money
2026-07-21 06:37:50
4
frank.elect
Frank Elect :
oga is not true, for mechanic work It determine the way you plan urself,hardwork is by wisdom bro
2026-09-07 20:58:09
3
muabrakautos4
Mubarakautos1 :
Omo no be like mechanic for lekki my brooo
2026-08-10 15:46:01
4
mabel.idon
MB Love :
I first know sey na mechanic you go first mention
2026-09-01 20:32:30
3
canteh23r
cantey123 :
wisdom man King of boys I swear bro 🌹❤️💯
2026-09-16 01:12:48
1
momoh20053
@Momoh :
totally and entally disagree 👎
2026-08-22 00:20:54
3
edo.boy422
Edo boy :
one is not a good job but we are maek someone
2026-08-13 22:25:39
1
lucky.emmanuel953
lucky boy :
no be lie ajeh
2026-08-22 12:07:51
0
user9558219177375
daniel :
I go lie for you
2026-07-30 20:23:47
3
user9472344338472
warri boi :
some breaklayer self rich pass those wey they learn soft work,na grace dey speak
2026-09-05 18:40:06
1
user7688030560021
immyDave :
depending the can of mechanic but for sound prove, caterppler, track trailer That one dey pay ooo
2026-08-18 00:42:11
3
adoodonald10
2 central :
ok geh geh 🤝
2026-08-04 06:50:39
2
prince.arab.005
prince Arab 005 :
no be lie 😅😅😅😅
2026-08-06 23:29:47
2
mrmoney5050
🙏MR. MONEY 💵💵💰💰 :
I go lie for you 💯😭😔
2026-08-07 00:33:35
1
urchiman510
Creator :
og money day mechanic nah you no no makes 100k som things
2026-07-22 20:01:59
2
engrchidi001
Engr Chidi Nwajesus :
carry that mechanic wrk go outside nation u go use am mk Money 💰💰 I'm proud of my hustle I'm a mechanical engineer
2026-07-21 16:36:33
4
themidastouch07
Deng Monythuer Deng Dau :
bro there is money in mechanic work
2026-08-06 16:58:46
2
ebaneza.442
Ebaneza 442 :
which kind of work person feel learn
2026-08-08 22:13:10
0
aidelokhaigodfrey
aidelokhai Godfrey :
baba forget na God dey bless man no be say if them meet you for money u go help them oo u no be God
2026-09-01 04:00:14
1
king_ability_1
King👑Ability💪_♍ :
Aside from parts funds dey mechanic oo which kind work them go still collect 5k do for motor, this people dry go home with better thousands, some don build house, some dey drive their own car
2026-07-21 13:51:28
2
henry.oluwaseyi
Henry Oluwaseyi :
omo bro I like ur vibe
2026-08-09 07:41:06
1
To see more videos from user @geh_reborn, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About