We are not just called father's precious jewel for no reason 😏there's love at home my bro 😎 😂
2026-07-22 07:06:46
63
ZAINAB 💐🧕 :
Me self no kuku bother myself 😭💔
2026-07-21 07:40:30
296
Big_Zee 🔥 :
As I no collect Val gift I die 😏
2026-07-21 19:53:03
32
Black_and_Shine✨🖤 :
for boy wey go talk 1,wey I go don talk 20?😹meself no expect anything 😹😒
2026-07-22 13:52:04
2
MORENIKEJI 💕🥹 :
Thanks I don’t want 💔😭😪
2026-07-22 14:56:56
2
Kim the tailor ✂️ :
Zainab don too show this man shege as in 🤣🤣🤣
2026-07-21 02:38:24
95
ADUKE 💌 :
Lmao God pass you people , I will change I will talk 19 now instead of 20🤣🤣
2026-07-22 01:04:05
6
Ayomi luxe🌹🌸💐 :
I no even Dey expect anything 😂😂
2026-07-21 21:35:51
1
Zaynabb💐💐 :
I like clearing my point of view nih no be my fault 😩😩
2026-07-22 06:46:32
10
Fabric wholesaler in Lagos :
No vex oloworimi arin😭🙏 I don change
2026-07-21 10:32:03
10
Zee Zainab :
Walahi make ino lie na me get this shade olohun 😭😹i pray make my man no see this shade 😹🤲wahala ma sele 😭😹nothing una want tell me na my man tell you this shade 😂because my mouth too sharp 😂
2026-07-21 09:05:37
7
Zainab 💜 :
I will buy the package myself,I already know sey nobody will gift me, because my mouth to sharp like blade😂😂😂
2026-07-21 19:23:01
6
Herbs by tomilola :
Me sef no want
2026-07-21 21:25:39
2
Zainny’s scarfs and turbans 🤍 :
Na man you be you no be God 😂🤲
2026-07-21 08:54:51
9
ZEE beauty world 🥰🥰 :
As i Neva collect one I die????😁
2026-07-21 11:12:57
1
ZEAH LUXE INTERIORS :
Mi o ni sebe mo🥺🤲🥹e ma wo iwa buruku mi😭😭😖e fun mi🤲🤲😩😂😂
2026-07-21 18:58:20
3
MOZAT PRINTS 👩💻 :
Nice one, na my husband send am to me
2026-07-21 09:48:11
7
Zainab 2121 :
I don change since last week sir 🙇😔😂
2026-07-21 22:23:21
2
hairstyledbyzeeluxuryhair :
Even me I no dey expect anything abeg 😏
2026-07-21 08:59:26
2
To see more videos from user @king_thomz, please go to the Tikwm
homepage.