5 children, nah only me go private school, infact my papa don tire for my matter then, if I no carry last I go carry 30, 32, 33, e go far o😂😂😂
2026-07-21 04:53:55
80
OLORO🦠 :
I no fit forget when I go lag firtm term nah 9th position they still beat me second term nah 29 I first burst laugh when I see my result 😁
2026-07-21 07:51:01
36
STYLES BY DAMZZY 🛍️👗🪡🛍️ :
I no fit relate oo nah 1st position all through
2026-07-21 14:06:34
4
bolroffy_stitches :
Nah math dey always be my problem even till now 😂😂😂😂 but I no dey carry last ooo😂
2026-07-21 05:17:19
17
vikky ❤️😍🦋 :
we are four in our class I dey always carry 3rd position my mummy think sey I dey try until I repeat class 😂
2026-07-21 11:48:22
5
popdaddy 🥺💔😈 :
Me self wan do story time 💔 but when I don make ham 😌
2026-07-21 13:42:24
0
🥹💕ADEOLA💍👑 :
My own no pas 3rd position out or 20 to 25 students 🥺😩and my brother go still talk
2026-07-21 13:18:41
0
Emmanakidis :
We wey dey drag 1st,2nd 3rd dey struggle wit life now… those so called olodo then ,got admission b4 us,got better jobs nd financial stability… me nd my fellow Brilliant students dey do 80k 8 to 5 naw…thank God for life sha
2026-07-21 09:29:05
6
OmoOla Olayiwola🥷🏦 :
I no fit count how many carry over I get rn sef 😂my papa don give up on me already
2026-07-21 10:40:02
0
Adenife Ashabi :
ko easy nw,a whole 30,igwe take ur award sir
2026-07-21 09:47:11
0
RIHANAT🤡 :
Na 2nd o😭
2026-07-21 14:07:48
0
Adeorimi🌸💐 :
Nah me be this in jss1.my mother sister want to kill me then but see me today
2026-07-21 09:36:30
1
~💕💍🤭 Abikeh 2512 :
Please can you give me money for parfait? 🥲
2026-07-21 10:14:28
0
Ola Di Ran🇳🇬 :
I no even carry 10th before, we fit be 77 make i carry 71st 😅
2026-07-21 09:01:48
1
l£kañ 🍀🤞 :
Nah dem 28th 29th me I dh carry then 😂
2026-07-21 08:26:44
4
🫥🥂 :
Even same to me then, they use to beat me because of assignment like mad 😂 and my junior sister will quickly do her own, thank God for life now
2026-07-21 05:33:28
0
To see more videos from user @boishazzy, please go to the Tikwm
homepage.