shebi na wetin I dey tell them better enjoy my mumu before e turn sour
2026-08-06 10:04:57
1
lircit :
Trust me
2026-09-20 21:23:21
0
Forsythia stories :
l do mine low-key 😁
2026-09-12 20:29:45
0
Just me🦋🌸 :
That me ✌️✌️
2026-09-18 19:18:25
0
Nnedimma🥺🤗💯🔥 :
ah swear 😂
2026-09-14 14:33:02
0
DJohnson’s :
My face and my shadow na two different personalities. Don’t play 😏😅
2026-08-29 14:18:47
0
Esthy baby :
I just give a glimpse of my own, dem don Dey shout I don’t want again 🤣
2026-08-20 22:16:30
1
sweet obsession ❤️ :
aje this one Sha no be memes oh 😂🧐
2026-08-25 23:08:42
0
Tessy sunshine :
Show them
me I Sha dey vibe to the song
2026-08-15 20:38:25
1
Slim _Dee Dee💓💓 :
very gentle wicked girl
2026-07-26 14:14:10
1
itx barbie gold💞☺️💕 :
aje😂😂😂
2026-07-25 19:41:09
3
UWA :
I swear 👌
2026-07-21 12:40:39
1
🥷🏻 :
2026-09-13 17:45:27
0
Luchy Luxury wears :
Fr
2026-07-21 21:14:19
0
loverangel :
aje😎😎😎😎😎
2026-07-21 15:14:38
1
LADYDAIANAOGBONMWAN :
Peace
2026-07-21 09:49:43
2
Maryam Yammama :
2026-08-15 22:29:17
1
beautiful Onyinye :
my face and character no match o
2026-08-19 01:47:19
0
Destiny :
no worry you go soon no me
2026-08-19 15:50:47
0
low key gurl 🤫 :
aswrs
2026-08-21 08:04:33
0
queen beauty 👑🫅🧜🥰 :
@queen beauty 👑🫅🧜🥰:anybody wey think say I mumu never see the bad said wey I get becuz if I start where your madness stop even shadow go day fear me my face and my character no match
2026-08-19 06:11:29
0
princess annabel 🇳🇬🇰🇿 :
Aswear 😂😂
2026-08-20 14:29:13
0
Emilly ✴️🇳🇬 :
straight to my WhatsApp but I go still add, and if you see me in real life am different from my status 😁
2026-09-06 22:35:32
0
babygold6 :
I swear 😂
2026-07-22 09:09:28
0
To see more videos from user @ai.videos1698, please go to the Tikwm
homepage.