the stress to pack d money go don too much for una, abeg make I con help wuna pack ham😭🤲
2026-09-24 14:51:01
5
Ummitush :
Abeg see money and I dey wetin to chop like this , na all this I love I love dey disturb person [Innocent]
2026-09-25 15:35:34
1
~Råħmźy~ėðíț~ :
Na this kind play I don Dey always dream of doing buh no money no friends just alone
2026-09-24 10:29:18
4
Dynamix :
Una no go make music ??, make I come record one bad jam for una.😁
2026-09-23 14:32:14
1
MOTUNRAYO🤍🌸 :
Make unna give me this money nah 😭
2026-09-24 03:17:08
2
Lexi Mckenzie :
the bros made it
us way left 🥺
2026-09-23 10:27:45
3
Itz diqsa foundsz⛽ :
I need ur help because of God and your beautiful Mom
2026-09-24 22:45:28
1
Abbyy :
Money wey una go give me nii una dey waste 🥺
2026-07-21 16:52:49
3
Blessedchild0011 :
Pls buy me iPhone 11
2026-09-22 17:11:52
1
Big precious 😘❤ :
make una call me make i come pick the money na🙏🙏
2026-09-23 11:38:19
1
Sà väge Kíñg 🇲🇽🇩🇪🦅 :
my mum don too suffer 😥😥
2026-09-25 05:37:36
0
zannybest :
if I see this money, omor I must write my exam next year by God grace
2026-09-21 23:57:35
2
🖤Sugar 😈🧚🏻♀️🐼 :
Thank God
2026-07-21 15:49:59
0
milah :
haba😭
2026-09-23 12:00:37
0
ENILUV35 :
make i come park dis money
I always pray for helper to support with my foodstuffs business even if is not more Dan 2bags of rice I will be happy
u will not fall bi'idnillah
2026-09-24 13:05:55
0
Ayomide :
make una give me the money nah me am hungry ooo
2026-09-24 11:08:54
0
Vanessa 🦋🥰 :
school resumes soon no money for rent 😭
2026-09-26 18:12:37
0
Jay black 🖤😏 :
Boss abeg I need to change my phone abeg sir
2026-09-24 22:44:40
1
Omzy💞💛💙 :
hello
2026-09-22 08:13:26
0
To see more videos from user @smartbm810, please go to the Tikwm
homepage.