@dedeacho1: Let’s enjoy Afang soup #FoodTok #fyp #viral

Dedeacho lifestyle
Dedeacho lifestyle
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 08:28:00 GMT
255924
13400
949
581

Music

Download

Comments

dee_elo
𝓔𝓛𝓞 💫 🖤 :
Okay na after Una do content I go chop Abi?
2026-08-20 14:29:56
5
goodnessendurance2
🌺momma💙🫧 :
Thank god say I just chop finish, before I see this video 😂
2026-08-20 12:14:56
1
nonny.angel8
Nonny Angel :
I love your wife, she's a very quiet person
2026-08-19 15:19:11
0
nwaaguata2
Chinenyenwa. :
vegetable soup packed with nutrients.
2026-08-21 08:47:11
0
bamakadebayo
ADEBAYO :
After this food toto go hot 😊
2026-07-21 15:45:59
350
ucee_official1
Noble man 🦅 🦅 :
Village people Dey enjoy pass we wey Dey for town ooo
2026-07-21 19:52:12
475
callmennora
Çáll më Ññørâ🕯️🕯️😘 :
I love you guys keep the love more grace
2026-08-19 18:09:49
0
piesiekwadwo1
piesiekwadwo1 :
The first time seeing a Nigerian lady so calm, beautiful and not aggressive
2026-07-22 13:53:22
76
million.gee
Billionvan :
No try come lekki ooo you go hungry die
2026-07-22 15:31:03
66
sweet.girl66702
2lovers💖 :
Oga abeg take am easy make pepper no joke you abegg🙏🙏
2026-08-16 12:00:06
10
cjaystev
cjaystev :
everything was looking all good until they brought out roasted rat....naaaah bra I'll pass
2026-08-18 16:06:48
10
radiographerbenson
Rad. Benson Iboroakam☢️ :
upon all the food, ur belle never grow big, celebrate grace. If na me eat this i for get pot belly now😅
2026-07-21 12:25:18
121
rejoiceimoh
EMMY 💎 🌹❤️ :
Person say nothing concerns you wit Gle 😅
2026-07-21 15:17:20
94
titusanyaehie
Titus Anyaehie :
omo you dey chop fresh fresh food oo☺️
2026-07-22 12:44:42
81
grace4life79
BLACK001 :
This couple dey take style dey enjoyoo
2026-07-25 17:39:34
19
walkercodm
Walkerln :
Simple life…average human life until greedness took over the earth
2026-07-23 20:20:52
50
richard.ayivi2
Richard Ayivi :
at times poorvaty dey give joy
2026-07-26 20:04:01
12
kellyoliver614
My name is Kelly🇬🇭🇳🇬 :
You see true love o, treat her well
2026-08-18 16:35:03
8
jennysugar123
sugarjenny :
Una soup kno Dey get oil
2026-07-22 14:41:47
5
slimmy2314
slimmy stitches ✂️ 🪡 📏 🤗❤️ :
Omo this soup go sweet 😩☺️
2026-07-23 17:19:11
9
chikaesther5
user50478698363982 :
If na me Dey eat this food now one big fool wey no know hw to love go Dey talk nonsense…. Love you guys happy home
2026-07-22 13:12:08
25
markambrose774
MARK 💯♥️ :
which country is this???
2026-07-21 13:00:07
17
mama.u.queens.hir
mama u Queens hire dress :
which state is this
2026-07-21 16:00:36
5
velvetdiaries16
SweetTeddy🌹 :
garri wey I go chop 2years una dey chop am once
2026-07-21 18:36:06
7
To see more videos from user @dedeacho1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About