All this are sentiments.. A man that truly Loves his woman will share his problems with her,stop normalizing all this. So woman don’t go through a lot too?
2026-07-22 11:05:01
671
ERICOTECH AIRCONDITIONS❄️ :
Big tanx my sister
2026-09-18 13:52:06
0
JΛIYΣӨBΛ ♥️• :
I actually love my woman but her family are so. ……. Omoh 🥺😭😭🤦🏾♂️🤦🏾♂️
2026-09-19 18:45:19
0
LADEN★ :
She bill me 100k I say make I give her 70k she start to talk anyhow I just send the money give my mama the woman won use prayer finish me ❌ I no fit do relationship again
2026-07-21 10:06:23
2850
𝙹𝚒𝚖𝚖𝚢𝚂𝚑𝚘𝚝𝚒𝚝 :
Omorr she still post “what are you getting me on girlfriends day” kon tag me. Wey I never pay my rent fa
2026-07-25 18:24:16
16
Law :
This girl no wan understand😡😡
2026-09-19 06:21:54
0
giftclassic385 :
Ahhh I went to visit him,Omo even me see wetin pass my eyes🥹Omo na two work him dey do o😩and him still dey try call at times…before now if him no call for night I dey always vex not until I saw things myself😔Men are trying I won’t lie🥹After going through everything he still turn up for me😩Omo God bless all men out there🥹🙏
2026-07-22 08:24:46
724
brownies830 :
Lol. I almost broke up with my boyfriend one time because of this. I don already Dey delete our photos and everything before I just say make I ask again, for the last time for memories sake, Omo as he begin tell me my heart just break🥲💔 I felt so terrible ehh. These boys are too stubborn, open your mouth, I can help you I swear, just open your mouth 😭😭
2026-07-23 02:02:20
50
Preshy🦋🥀❤️🩹 :
So woman don’t go through a lot too?
2026-07-24 10:30:41
386
nathanielsalome96 :
He fit still ghost you make nothing dey do ham. He don channel he communicate elsewhere 😂😂.
2026-07-22 10:28:25
167
Kosisochukwu :
Truly stressed indeed but I can never open up to any woman even my mama 💔
2026-07-22 04:32:30
117
NwaGod101 :
I dey with another girl,no worry 😂
2026-07-22 15:53:21
47
ZO BA vlo :
I chop garri 2tyms yesterday
2026-07-22 06:20:50
15
blaq-lucy-paul :
All this are sentiments.. A man that truly Loves his woman will share his problems with her,stop normalizing all this. So woman don’t go through a lot too?
2026-07-24 11:29:55
11
July :
Omo I don try everything wey you talk I later regret am
2026-08-24 14:51:52
7
_Isi.oma_🦋 :
Me sef I’m stressed, so that’s why he should talk to me anyhow?
2026-07-23 19:03:16
5
Ella luxury Hair :
Feeling sorry for a man is the beginning of your downfall
2026-07-22 01:52:36
160
Lovely Samuel :
the boy is not stressed e de tell another woman say e love am so much
2026-07-22 16:42:07
6
⭐ CHISOM ⭐ :
Stress out no mean say u no fit communicate with your woman
u people should stop patronizing men bad behavior
2026-07-22 08:59:52
7
God’s Favourite💞 :
Me self Dey pass through a lot 😏😹 make every body find money first
2026-07-21 16:54:03
106
UGOEZE🩺💉💊 :
the boy is mad
2026-07-24 15:15:21
16
To see more videos from user @prettyemie4, please go to the Tikwm
homepage.