@zoroyti: No be small thing happen for@That lobby #cod #codm #callofduty

Zoro is Shadowbanned🕸️
Zoro is Shadowbanned🕸️
Open In TikTok:
Region: CA
Tuesday 21 July 2026 08:40:20 GMT
37186
6195
99
188

Music

Download

Comments

7.days636
7 DAYS :
[Photo] nah me be number 4
2026-07-31 07:54:47
0
nearlypablo2
PAẞLO 😎 :
Dem go do you shage no worry 😂😂😂😂
2026-07-30 20:17:49
2
7on_tt
7 🥀 :
Number 4 say make I paste location 😂💔
2026-07-21 08:49:35
275
deadcell247
DeadCell🥀 :
I carry MVP dey get joy number 4 they ask how many people I don't kill for real life 😂💔
2026-07-23 07:36:31
57
girllikemandy1
Amaka❤️🇳🇬 :
My number 4 just dey kill bot 😂
2026-07-29 06:42:49
3
itzangeline._
🕊安安Angeline🐋 :
You are always full of enthusiasm for life. No matter your days are dull or busy, you can live your life with zest, be positive and sunny in your heart, radiate positive energy all over your body, and always drive people around you to become happy together.💖💖💖
2026-07-22 03:05:11
10
anonymous28223
B A M M Y D G A F :
Number 4 beg for 5h I no answer am e talk say Mae we exchange WhatsApp number make e show me car and January transaction 😂
2026-07-22 17:32:47
5
mayowa9180
~M~A~Y~O~W~A~🫣👻🤡 :
Make una Dey do number 4 small small nah una too Dey abuse number 4
2026-07-21 08:46:45
9
bk.jor0
§įř 𝒥𝓊𝓃𝒾𝑜𝓇❤️‍🔥😇 :
no be 4 for this side no dey carry last 😂
2026-07-24 08:50:21
4
hayes_010
★🅷🅰🆈🅴🆂★ 👣🌴 :
all number 4 gather here
2026-07-22 07:54:43
7
soniaola0
MR_ZERO :
which iPad you dey use
2026-07-22 08:14:00
4
slimey_shady
SLIM3Y_SHΩDY_𓃵 :
Na Me be Number 4
2026-07-24 17:42:07
3
vinky_001
VINKY 𓃵 :
NO.4 get 30kills for BR ranked 😭😂
2026-07-22 08:23:08
3
bdeozy
Bdeozy :
abeg make unah pity me nah no be my fault 🥺
2026-07-21 11:27:40
2
To see more videos from user @zoroyti, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About