@onlinewitola: A guy became speechless during a video call with his girlfriend and saw that she’s wearing another man’s shirt.. wait for her response 😂 💔 What relationship stage is this?🥲 #Relationship #drama #😂😭
na all this things dey make boys no love us wey innocent 😂
2026-07-21 22:32:17
254
ALABAMA :
You no fit betray me cus I no Dey trust 😏
2026-07-21 15:18:30
937
️ :
No matter how strong you be, once girl wey you really love dey package like dis you go burst cry guy 😂.
2026-07-22 02:43:46
75
F A V O U R 💔❤ :
omo and me day single because I day look for loyal guy omo💔
2026-07-22 06:13:56
10
Shevy :
He say E no go far,I like that talk
2026-07-21 13:35:11
547
⃟ :
Any guy way still dey go through this no really love himself 😂
2026-07-21 15:23:07
134
. :
E fit happen to anybody, but E no go far.
2026-07-22 06:32:41
18
Nnadi chinonyerem Emmanuel :
nah why I no dey send pass 1,100
2026-07-21 19:09:08
178
Amaka🦋🍒 :
wetin you do her na you push her
2026-07-22 03:44:08
24
𝓓𝓪𝓿𝓲𝓭 :
Allow her to catch her cruise na she’s not your wife
2026-07-22 04:30:48
13
OLUWATOBILOBA :
blessing dey share blessing na 😂😂😂
2026-07-21 13:14:58
173
ADEBAYO🫥🤗 :
Nothing pain my pass na my clothes she still wear go his side 😂 💔
2026-07-22 07:50:01
0
ᗪ I ᐯ I ᑎ E 🐐🅿️ :
Person wey u for don block since
2026-07-22 08:13:16
2
Llona :
E no easy brr😓
2026-07-22 05:34:35
0
just a random guy 🗿 :
no is not d time to b in a relationship focus on yourself n grind
2026-07-22 07:57:55
1
Nuel999💜💊💔 :
Bro rush go search Juice wrld music asap
2026-07-21 22:00:30
27
jove :
Thank God I no get feelings again 😏
2026-07-21 22:11:24
23
A_Ayanfe 🇳🇬🥶🦀 :
Single people say power
2026-07-21 20:53:42
6
BIG SAVAGE🍁🍁 :
Why Una still day surprise say all this things day happen
2026-07-21 20:13:50
20
Laurence d’ Great 🐐 :
Na me she come see, no vex
2026-07-22 00:55:03
11
𝙏𝙊🎭𝘾𝙃𝙐𝙆𝙒𝙐♣️ :
the guy too talk I swr
2026-07-22 01:21:48
5
Verified✅ Introvert🫣🙈 :
Before I start to do something with any girl I don carry ahm for mind say she go cheat one day, so because of that mindset, I no Dey take anything serious, for the sake of my mental health, cuz am an emotional person . Heartbreak Dey hit me bad 🥺😳
2026-07-21 22:03:14
14
To see more videos from user @onlinewitola, please go to the Tikwm
homepage.