That's the reason why I no dey put my mouth to relationship matter 😂
2026-07-21 12:05:52
1388
king Semight :
There's a girl somewhere right now no boyfriend,
No calls,
No texts,
Just by herself, pressing phone 🩷🙃🥹💕 how are you, Babes?
2026-07-22 18:07:51
157
CUTE—TINA💗💞💕🫠🌺 :
Single people shout power 😂
2026-07-21 14:10:54
514
Tife❤️🎀🦋 :
Na turn by turn he go soon go meet Meedah 😂😏
2026-07-21 13:13:45
1
Joy🌺💕 :
I am waiting for him to Barb his hair oo
2026-07-21 12:22:26
498
RACHAEL💕 :
Aunty that come read comment
kuku like my own comment nah
oya plss🥺
2026-07-23 22:03:33
4
☽❥Mayowa☻⁂🫦 :
I be a fool to go back to ex boyfriend 😅😅
2026-07-22 09:50:07
4
TOP :
Guy how about meedah
2026-07-21 17:58:38
4
Farida_thecreator🌸 :
Confused people
2026-07-21 19:32:53
87
🖤WEALTHY 💜PRESIDO :
See why I no dey trust relationship pipo
2026-07-21 11:58:14
113
Gĩft Öf God 👱🏼♀️ :
I wish I can do voice note🤨🤨
2026-07-21 15:50:55
75
Amarah💖 :
Ohh Wow
2026-07-22 11:19:25
1
🌺She's Grace🌺🌹 :
she is really confused 😳
2026-07-23 10:10:54
5
successful 🌺🥀 :
u don rush go comment section
2026-07-22 18:34:21
2
alone :
If Una go fit come back together so who come be me and ex boyfriend kwanu wey me no go fit come back 😂💔😂 God make it happen ooo omo my imagination 💭 don start to Dey speak again
2026-07-21 14:15:43
79
Islamiyat🌹❤️🥰 :
you want to kill am😅
2026-07-23 14:12:26
2
@BisAn Vibez🚀🦀 :
Thank God say ano dey put mouth for una matter o😩😂
2026-07-22 06:56:36
11
💗h💝e💓a💕v💖e💜n❣ :
thank God say i no put mouth o
2026-07-21 22:17:08
7
⭐️🦋Misheal Solomon ⭐️🦋 :
Omo I don comot my hand from relationship people 😂😂😂😂
2026-07-21 15:11:49
8
Holy Boy :
and na u deh advise say make we stay single oo
2026-07-22 11:37:39
7
OLANREWAJU TO THE WORLD 🌎☮️☪️ :
Una love each other before 🥰Una just do like hmmm when you are fighting 🥹
2026-07-21 18:48:14
12
ALEXIS_HAIR_LUXUARY🦋🌹🦋🌹🦋 :
this one u guys came back to give us hot hot 🔥🔥🔥 even wearing matching outfits Weldon oh
2026-07-21 15:36:11
12
Johnson :
i first check If nah old video 😪😒🥹
2026-07-21 23:33:28
16
To see more videos from user @simi_bling, please go to the Tikwm
homepage.