@mdonldyve3ss: #fyppppppppppppppppppppppp make una come Oo so as I da do juju so nah means I don lock my babe? @hype queen of TikTok 🎤💥 @🦋🌺Riri baby🇺🇸🇳🇬 @Akp p @datgirlhope @ᥫ᭡VANESSA 🫧💖ᥫ❥ @Sexy Queen ❤️ @Igbo finest 😘🤭

✰🌴MICHAEL
✰🌴MICHAEL
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 10:19:37 GMT
56410
9841
284
461

Music

Download

Comments

rollingstone171
@Rollingstone532 :
This boy Dey enter my eye
2026-07-23 13:00:32
1
officialaminati1
Katie🌹❤️ :
Nor vex but😂😂😂This song dey burst my head😂😂
2026-07-23 20:02:56
3
lahot63
Chubby 💗🥰💗 :
Eyes of gods u too fine oo🥺
2026-07-23 12:36:30
1
cherrycherish08
🍭cherish 🌹❤️ :
The Gods don dey select the fine ones oh😭😭😭
2026-07-22 09:44:31
172
courage.coree
(Courage).coree🙂‍↔️💕💐 :
Help me ask the gods when I go get babe mk I tell you who tell am😂😂😭
2026-07-23 13:23:31
2
priestessema
Priestess Ema🦋🧜‍♀️🌊 :
Our Ancestors never saw this set of priest and priestess coming😂😂
2026-07-22 15:21:39
62
honey04760
JN🌸💕 :
The Gods abeg leave this fine one for me 😂🙏❤️
2026-07-23 05:53:25
16
osun_english
Àbíké Ọmọ Èlẹ́gbẹ́ 💛🌊🐚🐍 :
This our generation no come play😂😂😂
2026-07-23 11:17:40
1
bad.ex98
Bad ex😩😎☻ :
Eyes 👀 of the gods abeg find me babe nah abi you want make I still single enter next year 💔💔😂
2026-07-22 12:28:54
21
frikkydiamond016
ÝÖŲŘ–ŘĨÐĘ👹😈👺 (pin charger) :
Na traditionalist I dey like sef 😁so native doctor no bad 😂😂I go fit date am 😂
2026-07-22 23:38:10
5
tari33464
Tari :
OMG😂 you're made my day😭😂
2026-07-22 19:35:31
7
blexmiestudio
blexmiestudio :
Na me y u tie only her 😂
2026-07-22 09:36:42
9
usenpikin1
usenpikin1 :
Nah me no love for una 😹😂
2026-07-22 06:29:42
21
deeza.obomii
Deezah🧕🏽🌹 :
No vex I just say make I gist her I no know when I tell her that one 😂😂
2026-07-22 10:03:40
5
gracebills12
Gracey54 :
Na me tell am say you tie am 😂
2026-07-22 07:01:02
10
To see more videos from user @mdonldyve3ss, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About