@petexter1: Rest on Sanku. Your memories will live forever🕊️❤️ This will be the last video I’ll make on this issue. and for you @KRISH RICHIE✝️ @Mr Sankucomedy as for your so called low budget inspiration carrying the same lyrics without any proof Inspiration wey dey mix hustle lyrics with tribute lyrics enjoy the views and likes But deep down, both of us know there’s nothing you can do with that song. You’ll surely have to take that video down, and you won’t be able to release the song @@𝐌𝐀𝐖𝐎𝐁𝐄 𝐓𝐕 📺🌕
Walahi nah truth u dey talk tribute song different to hustle song nah
2026-08-07 21:26:20
2
𝔾𝔼ℕ𝕋𝕃𝔼𝕊𝕆𝕌𝕃🐍🌴 :
the song na features, but the lines wey Dem steal na delamore get am
2026-07-31 12:25:03
17
Aridunu ERI :
hw many people get d song gan
2026-07-21 23:04:55
27
🎭💰 No More Smoke 🔵🩵 :
i need ur response to this comment, i want to tell u something in ur dm
2026-08-07 18:29:35
0
𝐎𝐥𝐚✨🪐 :
Nah so he do to my guy too ooo
2026-07-22 08:34:58
23
Humble🎧Dj kettle 🇬🇭🇨🇮 :
Tribute song with hustle song he mash ham together 😁😂
2026-07-30 20:29:08
8
T҉I҉M҉I҉L҉E҉H҉I҉N҉🦅🥷 :
he didn't rewrite it at all
2026-08-01 19:55:38
6
༒ 𓆃MÚŠŤŸ ŶŘŇ༒ 𓆃🎉😇 :
Na the second person wey talk this about same song say na him song who we wan believe like tgis
2026-07-21 22:24:00
20
Ayoade :
we don listen to him already and the song sweet oo
2026-07-22 02:26:34
20
lekiss vibez 💫🌎 :
i don confirm the song
2026-07-23 13:52:33
11
TIZZY GUY :
God no go shame you brr, you’re right and big man 💯💯💯💯💯💯
2026-07-29 21:24:15
1
ADE S :
who get the real song now make i know ooo
2026-08-04 20:41:26
2
WF HARYOUNG :
But abeg bro the curse too much
2026-07-21 22:56:47
9
ItsYaGirl_Mimmie :
If no be say he thief am true true why e no post am for his own account lol he used his brother account because TikTok go push am well but una no plan am well sha 😂
2026-07-21 22:54:51
7
___Anike✝️ :
You should have talk in a better way instead of cursing him🤏
2026-07-22 23:22:41
6
Adeola Bamidele Adeire :
In the first place if this is joke or real p
2026-07-22 00:44:50
6
Abiola🤍 :
😂 i never get the guy time sha
2026-07-21 14:21:42
9
Twinflame Specialist :
shey this guy no dey see all your videos ni before your drop this song
abi I no come understand ooo
2026-07-21 10:41:24
5
MOSES FOLARANMI SHEPHERDBOY :
unna no get him contact?
2026-07-25 23:46:02
1
Zuma Richie :
how many person get song like this
2026-08-07 17:49:43
0
ibn.najeeb :
That’s copyright infringement so he must take it down
2026-08-05 22:58:41
1
Delf-lowkey 🥶 :
Am confused ooo guy una don be. 3 wey una dey talk say una get the song
2026-07-30 20:44:37
4
BIG💔SAMMY✝️ :
On repeat 🔁
2026-07-31 10:11:58
0
To see more videos from user @petexter1, please go to the Tikwm
homepage.