@ogcodmtt: POV I got kicked out of my clan after I missed to join the clan training @Uncle OG @OLAMILEKAN_ @freakingmyke @Mrs Woke @Lex🐦‍🔥 @KING CYRUS THE GREAT @𝐀𝐁𝐌𝐀𝐗 @Virgo🦅 #callofdutymobile #thatcodreactionguy #codmfunnymoments #clanmaster

OG🐅
OG🐅
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 10:36:26 GMT
67126
8214
363
579

Music

Download

Comments

_xstecy
XSTECY :
Like I Dey my own Jejeje 😂😂 but sometimes that clan training Dey sweet
2026-08-18 13:15:29
0
virgoyt3
Virgo🦅 :
I no go charge make e come beat me 😂
2026-07-22 17:21:33
401
ogasman2011
Ogadinma Kelvin ☑️ :
Una don start to they take this thing too seriously o
2026-07-22 00:55:01
117
mrnigeria19
Mr・NIGERIA :
Wahala for who go join clan o
2026-07-21 12:02:51
129
vo_cypher
♑️ 𖣘VØ ČYPHÊR𖣘♑️ :
Me wae be clan master know watin I Dey see fr my clan members hand Ajeh ,e Dey pain but if tournament Dey to play dem go come Dey active
2026-07-23 20:42:10
12
luckzy63
🥀 :
I still kick like 3 on Tuesday 😂😂 we Dey train some werey enter pub match😂
2026-07-23 01:19:49
9
damilolaabari1
Damilola 😍❤️💖 :
Very soon the clan go fade away 😂
2026-07-22 08:33:52
29
donabba3
codm001🥷🦋🥷 :
Network issues 😭😭😭
2026-07-21 16:38:50
14
divinelawrence_
divinelawrence_ :
For game ? 😂😂😂
2026-07-23 20:50:06
0
dannie_khay
😈Dannie🧸 :
But seriously what’s the essence of someone joining a clan and not partaking in the clan activities
2026-07-23 10:41:23
6
taofeek0110
ALANI-__ :
I need clan ooo
2026-08-08 20:08:09
0
kristyy.1
Kristy_xo🎮 :
That one south africa guild on free fire😭😭😭😹😹😹
2026-07-23 19:18:14
1
oreblooms
PRESS ON NAILS PORTHARCOURT 💅 :
It can never be this serious
2026-07-23 23:16:54
0
qpellux07
Qpellux😈 :
Na office una dey go??
2026-07-23 18:39:14
0
sniper_codmm
乙乂・𝐁-𝐒𝐧𝐢𝐩𝐞𝐫🥷🐦‍🔥 :
My clan de get 3 people for training 😂
2026-08-08 14:07:36
0
ldrag00
L-Drag0 :
thank G say I no dey any clan.. I no like any how pressure for my life
2026-07-30 05:07:17
0
badoorichy1
DamDam Clips🤞🏿♾️ :
Clan kor, Una wan tun CODM to 9-5 😂. I create my clan. Open am to random. All of no even know each other. We just use an design profile 😂😂
2026-07-25 15:30:15
3
To see more videos from user @ogcodmtt, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About