@georgethunder1: I no follow oo🙄

George Thunder
George Thunder
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 11:02:05 GMT
21238
2056
140
139

Music

Download

Comments

udoka_blossom
🇳🇬 Udoka_blossom :
If you fine 2 of those kind of women, abeg give me one 😁😁
2026-07-29 12:31:08
4
manlikeemoney
MANLIKE EMONEY💔😣💸💷💶💵💵 :
abeg make una come marry me this girl no value me again
2026-07-29 11:55:55
4
amaka5356
chimezieamaka5 :
i go lie for you 😆😁😆
2026-07-27 20:47:07
4
fabzyyoung
FabzyYoung19🇨🇲 :
And if e worry we go back to our mama house 😂
2026-07-29 13:47:10
6
shadey__05
Ewatomi🎀 :
No worry, I get house. You go cook 4 times daily and mekwe 3times daily. Will you marry me?😂😂
2026-07-28 06:46:33
32
ajewole_isaac
A j e W O l e :
I reject am for you o😂
2026-07-29 11:57:42
1
le_95stitches
Men’s Tailor in Owerri/Obinze :
I don finally find my like mind 😁…
2026-07-29 13:04:25
6
white_man_6
Ⓜ️🅰️🅿️ :
😂😂😂😂 Omoh na wife remain oo I swear
2026-07-29 11:47:13
3
julietbbismark
chef juliet :
why u dey thunder the eba like that
2026-07-28 21:33:20
4
awkabestcars1
Awka best cars 🚘 💡🎖️🏅 :
Amen 🙏 😹😹😹
2026-07-29 10:40:02
0
lovelycode002
lovely code :
i done already arrange our house oya start to come😂
2026-07-25 00:17:13
8
ms.lonis
ms.lonis :
And i get house😭😂😂buh na you go dey cook… will you marry me?😂😂
2026-07-25 15:42:37
3
iam_lisabby
ADAUGO CYNTHIA :
George I’m tired of defending you😂😂😂
2026-07-21 11:22:12
6
anita.anyogo
SweetAni :
people dey eat some they hungry na wow 😂
2026-07-21 12:22:19
6
cathymois
Cathy mois :
Na him facial expressions de wound me😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
2026-07-28 08:16:06
2
jessegwengz
Jesse_Gwengz_NSCDC :
mama go soon pursue u oo 😂😂😂
2026-07-28 18:58:47
1
lyviasexy7
Lyvia🍂🍁🥀 :
why u come dey shine eye like that nah shuuu 😂😂😂
2026-07-28 00:55:34
2
hope.okon3
Hope Okon :
No rent ooo😂
2026-07-25 03:37:17
2
attrac_tive99
💥ÇH💎ØÏ_🌺ÇÊ♏ :
George Are you even single?😂😂
2026-07-26 20:49:18
1
To see more videos from user @georgethunder1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About