@posytiveempire:

Auchi Celeb Backup🪐
Auchi Celeb Backup🪐
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 11:28:29 GMT
12311
1562
112
168

Music

Download

Comments

benniefavorite
BENNIE FAVORITE 😈☯️💜🌸 :
Once I see your video depression don go 😂 because I no even know the time I start to Dey laugh 😂
2026-07-21 21:01:32
0
yusufaishatpromis
nurse promzy 🥰 :
Who thief my brother bike no go get peace oo till he return am or confess to am say na he carry the bike 😂
2026-07-21 21:07:13
0
omohefe029
ᥫ᭡XOꨄMi🌸 :
Abeg make Una return my babe bike
2026-07-21 17:46:53
1
kweenzayn1
Everything by vees-Jay 👖👗🥾 :
Na God I take beg who carry this guy bike Abeg return am 😂😂😂
2026-07-21 17:03:27
37
taloorina02
Taloorina 🥰 :
omoh Ivana dun influence u 😂😂😂😂
2026-07-21 18:51:51
0
shohirano540
Sho Hirano :
omo.u don take this bike matter go far oo
2026-07-21 12:43:28
1
jozypung
NONCHALANT BOI FOR A REASON :
Guy no go mad because of your bike ooo 😂😂😂
2026-07-21 13:56:09
11
sendless04
A.........💓🔏🪷 :
na once you discover talent 😂😂
2026-07-21 18:44:13
4
happinex_
Unapologetic_Apinex😎🤷🏾‍♀️ :
Model needed for nails in Auchi
2026-07-21 19:42:48
3
bigblizzy03
B.B ❤️💚😘🥰 :
Make unah return this guy bike Abeg 😂nah this guy I just dey see for this black app since yesterday 😂😂
2026-07-21 21:10:27
0
babytaiwan1
Prettyy__Angel❤️‍🔥🎀 :
Make una return this guy bike make we rest😹😹😹
2026-07-21 20:48:18
0
kelvinstone623
GOLDEN STONE :
AUCHI fella
2026-07-21 21:16:06
0
rukayatumohammed13
Rukayatu :
Auchi oyee
2026-07-21 21:28:31
0
bigwhiz_
𝐃𝐀𝐕𝐄 𝐖𝐇𝐈𝐙𝐊𝐈𝐃 🦅 :
This is song eh😂😂😂
2026-07-21 20:29:21
0
xuccesfuldc
MR__DC__🫆 :
Abeg if na you carry this guy bike return am Lahor 😂🙏
2026-07-21 21:15:10
0
abdulrahmanu107
ÂBÐŰŁ ŘÃĦMÂÑ 🔥🥷 :
Abeg make una return him bike 😂😂
2026-07-21 20:32:01
0
cherish580
M.S Zee🌸💕😻 :
Make una return he bike now 😭😂
2026-07-21 20:50:17
0
_fav_gurl_saraa
_fav_gurl_saraa :
Make una give this boy him bike abeg, I don Taya 🙏😭😂
2026-07-21 20:46:09
0
bigpablo376
Low key 🇧🇷🥶 :
Talent
2026-07-21 14:33:03
0
To see more videos from user @posytiveempire, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About