@choco_bodi0:

choco_bodi
choco_bodi
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 21 July 2026 11:38:52 GMT
424754
74801
1506
5395

Music

Download

Comments

okereke2003
uduma :
Ac go dey palour food no go dey kitchen 😂😭
2026-07-21 22:39:41
4326
laci5588
L💗A💙C💜I🖤 :
Likewise if government no pay una no go still chop , n if ur customers no patronize you, una no go still chop , so last last everyone is wetin n won’t chop if their source of income doesn’t pay
2026-07-24 16:24:08
3
rosebella5244
Bella ♥️ :
Omo eeehhh they will never learn
2026-07-24 08:34:29
2
laycon542
Ghosted 🏴‍☠️🏜️ :
But let’s talk true… Shey nah life we Dey live so?😂
2026-07-22 08:54:36
3298
ms.nancy201
ms_Nancy201 :
Na once I breakup with my boyfriend o, the boy say e no fit work salary of 500k
2026-07-22 12:45:31
1727
bernado_123456
BERNARDO BENICIO✪ :
no be for this side my love..we get boutique and bussiness center for this side..if e bad i still go back to my welding work...😁😁
2026-07-22 10:29:56
5159
___ranny
Ranny’sSzn🌸 :
He go con say na me get badluck 😂💔
2026-07-21 20:49:34
1016
kingneroempire
✞☬King Nero Empire☬✞ :
Na why I dey invest bcoz I nor want make my wife and children suffer
2026-07-21 17:35:17
1447
lovelynanthony735
Lovida interiors💕 :
Marry who sabi invest for the future o😂
2026-07-24 11:04:39
0
thiz_angel2
𝓐𝓤𝓒✨❤️ :
Soft life go be view once 😂😭
2026-07-21 17:08:45
418
miraalfredy
Miraalfredy :
Too Ricky for my future !! You be boyfriend material but not fit to be husband 😂😂
2026-07-21 19:41:01
249
asakeade.150
🌸🥀AYOMIDE 💟💫🖇 :
I go support him 😏
2026-07-22 18:07:28
9
she_salt
She_salt :
Shey na only fine boy go Dey provide for family?😂😂
2026-07-22 17:32:52
227
otunba098
Otunba 1 :
Make everybody go work
2026-07-22 14:07:52
163
al_ex804
OMA🎀💙 :
with boutique business way no dey move😭😂
2026-07-23 05:40:05
237
gucciblinks28
GUCCI 🌸🫶🏿 :
Before u no them go say na u bring bad luck 😭😂
2026-07-22 00:55:35
125
To see more videos from user @choco_bodi0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About