@henryok11:

🇭🇪🇳🇷🇾
🇭🇪🇳🇷🇾
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 12:14:49 GMT
129856
18894
450
5829

Music

Download

Comments

omidamipe6
💦Omidamipe💦 :
I sabi this guy for Akure
2026-07-22 07:30:56
801
yunglord017
👻🧃🎭🍃🍁 :
😂
2026-07-22 08:26:03
379
mmesoma654
🙂 :
Watin day happen 😂😂
2026-07-22 08:45:29
323
jubriladebayo847
JUBR!L ❗ :
Omoh if they catch you as theif you go first loose your fundamental human right ???
2026-07-22 11:10:56
136
_marisessence
Maris🧚‍♀️💕 :
This month na for owners 😭
2026-07-22 11:25:05
1
grantiboy_
🕷️🖤 :
Guy what’s going on😂😂😂
2026-07-22 11:59:34
5
young.tee581
Leo_Boy 🖤💫🏳️‍🌈 :
Abi na thief TikTok I download?😂
2026-07-22 08:32:14
109
imafidonoffixial
IMAFIDON OFFIXIAL :
omoh step dey nowadays oh, make una no try theif oh
2026-07-21 22:44:12
110
kemiboi001
Kémí ❤️‍🩹 :
Wetin Dey happen for 2026 😂 owners year 😂
2026-07-22 07:57:56
76
onlyoneakanbi23
🍂AKANBI B T C 🥳🏝️ :
Abi na thief TikTok are go download ni 🥺. Thief just dey pop up on my screen since 2days ago 🥺
2026-07-22 09:28:14
18
danielk0250
Danielk :
Omo this year nor favor thief
2026-07-22 09:01:03
1
jos____me
JUST_____ME ‼️🚶‍♂️ :
Called stolen step 😂
2026-07-22 07:23:33
21
kenny_dablack_osha2
someone said;:🤐🤤🫣😱 :
watin dey xup
2026-07-22 09:03:08
8
etzcrownwale01
Etzcrownwale :
E come be like say this year Na for the owners 😂
2026-07-22 08:01:30
6
ahmodoflagos
Of Lagos🦅🪐❤️ :
Abi I don download stolen TikTok ni 😂 na so so thief videos I just Dey see
2026-07-22 10:02:09
6
owolabi_58
Owolabi_58 :
Everyday for thief this year for the owner 😂😂
2026-07-22 09:09:28
7
matthias_ap
MA TE💡✝️ :
Where be this again 😂😭
2026-07-21 18:26:16
25
janefranklin04
Jane🌹💗 :
buy how them wan take comot money inside
2026-07-22 08:04:22
16
To see more videos from user @henryok11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About