Like this I gas learn how I go Dey deal with them for dream
2026-07-29 09:02:14
0
PRIMORDIALSUPREME 999 :
LOL... id doesn't really work like that man..
for we wrestle not against the flesh but against principalities and powers and rulers in high places...
I'M THAT I'M
🌍🔥🌊🪨🌪️👽☯️🌞⚖️👁️
2026-07-28 11:46:31
3
Damola🥰🥰 :
Na to wake up for midnight swear for you be my own oo😂😂😂
2026-07-22 02:02:56
136
. :
immediately they know say you don realise them go wan dey love bomb you again but no go back because the last time no go funny stay awake and avoid that person at all cost.👁️🧬🪬☯️
2026-07-29 09:40:42
0
mhizta Kesh target :
my typeeee🫂🤝
2026-07-28 22:56:30
0
Charty ❤️ :
Simple 🤣🤣🤣
2026-07-29 09:52:37
0
👑👴🏿BABAMATTi£€👁️🗨️🕊️ :
Me wey be spiritual assassin 😂
2026-07-22 12:53:24
57
lamborghinifx1 :
Them no fit
2026-07-28 11:30:42
0
PraiseGodThyFather 🥰💙🧘♂️ :
My famous brother wey many of Una know do am to me, as I realize I just cut ties, set firm boundaries and I called my power back. I swear him Dey feel am like this
2026-07-22 07:27:47
25
Olasunkanmi :
What I’m trying to say is this:
If you react with violence because you believe someone is being influenced by a dark force or negative entity, you could end up getting yourself into serious legal trouble. Even if you believe the influence behind that person is real, harming the person’s body only hurts the human being. If you think in spiritual terms, the negative influence wouldn’t be the one facing the consequences—you would.
The point is that anger and impulsive actions can trap you. Whether you see it as spiritual warfare or simply manipulation, the outcome is the same: you lose your freedom while the problem continues in another form.
That’s why it’s wiser to act with patience, discernment, and self-control. I understand how painful and frustrating certain situations can be, but don’t let your emotions push you into making a decision you’ll regret. Protect your peace, stay within the law, and respond with wisdom rather than violence.
:
2026-07-22 02:47:04
17
Ikwerre_wizkid 🏂🥤 :
Me wey go astral project lap you for night 😅🖤
2026-07-22 18:37:26
20
Gbayi ♎🧘♀️⚖️ :
I swear na why Nigeria is not allowed to use gun because once you understand the system your eye go first blue 😂😂😂
2026-07-22 04:52:47
43
iossairoyale266 :
the secret is to avoid Dem like a plague.. bcuz dey can't do it without physical closeness. dats why dey pretend to like you and show u care or respect.. it's really sad . I thank God for the awakening.... avoid voice calls wit Dem too.. use messages bcuz dey don't give up easily also withdraw all emotional attachment.. u see those people copying u or admiring u .. always highlighting ur uniqueness.. dey can be older Dan u or younger, dey can even have good Cash physically than u but ur Aura is currency and dey need it
2026-07-25 23:43:37
10
Mira Ebube :
My Kind, Gbam!!! People are doing too much
2026-07-22 13:33:19
13
DEEWHY♉️ :
😂 E no even Dey last and the person go suffer well well if the person con find out - the baba nor tell am
2026-07-22 00:11:46
23
flash£ :
oga if you alling well nobody fit destiny swap you
2026-07-23 19:47:03
5
gee5 :
Ma lie nothing like destiny swap o 😂
2026-07-22 00:50:58
5
user k.iman :
omo I nor dey commot again..any whee you go if 5people dey 3 dey find Glory to tap...there hand go dey stretch up and down people head..we nor quick know all these things
2026-07-22 14:05:34
6
Elevanquess🇳🇬 :
but our politicians dy swap our destinies, Nah them be this biggest destiny snappers along with federal govt or colonial power
2026-07-23 17:16:59
6
Chisom :
Omo no be only me sha thank God oooo I don post tire
2026-07-22 00:17:53
13
DinoBi :
Plenty people wey dey my spiritual jail like this wey them no know.... like before them go fit ever see am clear again them go need reincarnate like 5 life times...
we must learn a lesson...
2026-07-24 10:31:01
5
shugah plum :
Authenticity is the highest vibration just be Authentic destiny swapping no go help the person ooh
2026-07-22 16:59:52
7
Kemi Bigwins ✨️ :
Me I be snake o ….
2026-07-22 06:28:00
5
Unity Samson :
No be lie 😂 calling back your energy nah temporary solution cause the person no go stop nah to just end everything.
2026-07-22 08:21:48
6
To see more videos from user @earthangel_224, please go to the Tikwm
homepage.