My wife no even use 3 days before she don sabi drive I fear her
2026-07-23 17:06:18
1
Ri_ri❤️🦋 :
Guys I’m the sister 😂
2026-07-21 21:51:03
1762
Adeola Michael :
u dey teach person hw to drive u dey outside dey camera 😂 police need to arrest u
2026-07-22 07:27:52
4386
MIDAD ; :
so why she turn steering face wall den accelerate ? ajeh everybody know wetin dem de do
2026-07-21 22:06:36
2175
vicky_9 :
Broooo 😂😂😂I can’t drive I have anxiety on the road but I am the best driving instructor ever 😂😂😂
2026-07-23 18:32:53
1
freedom :
always teach them to drive with two legs.
two legs drivers have never for once misplaced brakes for gass pedal.
me I dey drive with two legs and it's safer
2026-07-21 20:47:36
879
. :
You won teach person how to drive you go carry truck give am 😂
2026-07-22 09:41:37
263
MÄYØR:)💔🕸️ :
Yehhhh i been even Dey reason sey na u she go jam😂😂😂
2026-07-23 14:58:48
6
qua_wi 🎗️ :
Who else noticed God is Good 🥰
2026-07-21 20:38:33
342
Ask_ of_ Sparky⚡️🌚♎️ :
The motor self nor too big for learning 😂😂😂
2026-07-23 14:37:19
4
devTrader :
I go rather train dragon
2026-07-21 20:47:15
449
kenny :
maybe some spirit dey always hold them not to press on break😭😂
2026-07-21 19:58:43
73
Solo B :
he get trust issues na why he dey outside the car dey teach her😂😂😂
2026-07-22 10:38:10
7
kingDee :
let's shoot it again..you didn't take your lines well
2026-07-22 07:28:15
7
BIGGIE TRUMP 🔥 :
she wan enter class 😂😂
2026-07-22 15:15:32
7
St. L£O⛎ :
it's wrong to teach someone how to drive, without being inside the car with the person.
2026-07-21 20:50:45
142
:
I hear say Some people still dey use 2 legs drive automatic 😂
2026-07-22 07:17:23
111
Pedro :
Hope your car Dey okay
2026-07-21 22:14:11
7
To see more videos from user @aml_series, please go to the Tikwm
homepage.