OGA correct the work no dey spoil your fellow guy man work
2026-07-21 22:07:45
109
Adam Bella🌴🌈🧸 :
Boss you own hair self dey fear me 😂✌️
2026-07-21 21:49:26
70
Solomon1.11 :
see taper fade
2026-07-21 23:02:15
5
* D∆’M!L∆RE :
here you go
2026-07-22 12:59:42
69
❤️🖤NorwishMalata❤️🖤 :
U FOR SHOW US UR RESULT NA 😂.
2026-07-21 20:33:08
20
AFEH FAVOUR :
Barbing na chin chin for this side 😋 ❤️
2026-07-21 22:14:21
19
shigiligi :
they are different kind of taper fade
it's a high taper fade but e no do am well
and e dey wrong to dey cast you fellow barber
do you you thing post your thing
2026-07-21 16:46:05
31
Lil kornell :
How much hin pay before you judge the barber 💈 😂?
2026-07-21 21:00:08
11
Dë mãrãdøñã :
E taper Abi e no taper ?
2026-07-21 21:25:30
7
ASK ØF BUIKE 💫 ✨☀️ :
oya correct the head show us
2026-07-21 23:17:13
5
Marvycutz :
Na me barb m make una nor vex😂
2026-07-21 20:34:09
5
Xiaoyu'er 😎 :
Show us as you later correct am now?
2026-07-21 22:51:14
6
💈𝕷𝖔𝖈'𝖘 & 𝕭𝖆𝖗𝖇𝖊𝖗✂️ :
4 month in learning but I can barb like a ✨.
how much him pay?
2026-07-22 09:47:55
5
Adams Enoch :
Exactly I dey suspect big solo i swear😂😂😂😂
2026-07-21 18:24:08
9
JUDE :
2026-07-23 13:00:09
1
BADBOI 😈 :
Mid taper fade 💈💪
2026-07-22 23:41:28
2
skibby :
2026-07-22 08:05:18
2
RIKkycutz :
some clients dey find saloon wer dey cheap 😂😂😂😂😂
2026-07-27 12:51:44
0
To see more videos from user @celebrity.skybebarber, please go to the Tikwm
homepage.