Wetin man do man🥺 as una no see anything wey him thief why una no fit leave am 🥺🥺 so i no fit hold knife for my own protection again?
2026-07-21 22:44:14
0
EMPEROR :
Him for dance for us before una hand am over to police
2026-07-21 21:15:53
0
Tiffany Dotson :
This year nor just favour thief 😂
2026-07-21 20:36:12
2
kelvin DC :
99 days don complete Abi 😂
2026-07-21 20:51:55
0
(N..D)..👷 :
this year is just for the owner of the house not thief
2026-07-21 21:58:30
1
emekaeminax :
This year no Favour thief 😂😂
2026-07-21 19:55:17
22
BULLION VAN :
the last guy wey slap my head, I mark your face, fear my return 😁😁😂😂😂😂
2026-07-21 19:49:37
79
courage Ace 🦍 :
this year no favor thief ooo
2026-07-21 19:51:32
19
Family Gaming :
Which one b why u come thief lol 😂
2026-07-21 22:43:02
1
Jomecca :
He may be innocent because a similar thing happened to me when I mistakenly picked my doctor's phone as I was leaving his office , mistaking it for one of my phone.
2026-07-21 21:14:11
7
Sm :
Responsible thief🥹😂
2026-07-21 17:43:19
7
Chinonso Anthony :
This year no be for Thief😂
2026-07-21 19:58:43
2
Onyewawa :
the "Why you com tif" got me 😂
2026-07-21 21:28:13
1
Joybaby :
Please, what did he do?
2026-07-21 21:15:45
1
King F wotos :
Dey careful the way you dey beat thieve oooo🤣🤣🤣. my friend still never recover from Watin one thieve do am🤣🤣🤣☺️
2026-07-21 22:00:26
2
THE CADUCEUS ⚕️🇳🇬🇩🇰 :
so where is the phone you guys accused him of stealing. ? and why are you guys concerned about the knife instead of the phone you people accuse him of?
2026-07-21 21:58:09
0
👑 𝗜𝘀𝗮𝗻𝗴'𝘀 𝗕𝗹𝗼𝗴 :
this year no just favor thieves 🤣
if you're one you better repent
2026-07-21 19:57:28
1
ARENA LUXURY :
Omo watin Dey sup this year no just favor thieves 😂
2026-07-21 17:49:38
1
Wi||iam Gl🌍bal (WG)🔥 :
Him suppose dance na
2026-07-21 19:38:27
1
Mfonabasia :
Dah no be small thing oooo
2026-07-21 18:09:30
1
Ur nightmare😈83 :
Abeg Wetin him do
2026-07-21 19:54:12
1
Excel ✨✨✨ :
omor e be like the 99 days for thief don complete ohh 😭😭
2026-07-21 20:43:57
1
To see more videos from user @realbelvorn, please go to the Tikwm
homepage.