@omoiyateaefb: Division match Vs rank 10 @bigjaygaming #efootball #efootballmobile #efootball2026 #konami #fyp

OMO IYA TEA
OMO IYA TEA
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 20:00:55 GMT
38433
5143
435
130

Music

Download

Comments

onowuefb
Onowu :
Bruh why not just give him the win??? He lost over 40 points for this lose, it’s going to take over 10 wins to recover.. if you lose, you recover after just one win….why don’t you guys support atleast? Omo eh.
2026-09-02 07:59:28
257
king358.6
Dami..😙🤍 :
No give anybody win oo, they no Dey gree play friendly even if you give them win
2026-09-04 01:51:07
181
escobargaviria999
Escobar gaviria99 :
i beat him too
2026-09-06 14:22:16
110
dennis.james14
Dennis James :
Una funny for comment section … make he loose because na big jay?
2026-09-07 13:21:14
196
canada.yt01
CA_🍁_NA🚬 :
Baba nor repost the video 😂make he accept the loss na 😂
2026-08-27 20:40:11
56
.lebronong
Lebron :
Cs just Dey vex me😂make I give pesin win cause na content creator?😂😭onowu sef dey type epistle😂
2026-09-07 11:19:27
140
raphael_maldini1
Maino_Prime4😬 :
Don’t give anybody win😁 even he
2026-09-02 22:54:48
72
crown.prince381
Crown Prince 🤴👑 :
But why people dey talk say e suppose give am win 😔 And na the type of people wey be say Dem go see say you dey 1798, na that time the beast in the them go come out
2026-09-05 01:11:25
130
mayr.ky
Mayör kãy :
Thank God sey you no give am free kick 😂
2026-09-04 12:36:41
74
d01ft
DESTINYLOVE 🎮💯 :
lovely you flugged him
2026-09-04 22:33:02
43
w_a_lker
mcwalker :
You did a good Job . Big jay won’t even appreciate u giving him the win
2026-09-07 02:09:00
30
terrykay31
𝕋.𝔼.ℝ.ℝ.𝕐🪽 :
All this one wey onowu dey talk no concern me oo if me and him meet I will finish him no concern me nah everybody dey find win nothing concern me with celeb oo
2026-09-07 06:33:06
34
adewale9_
PRîNÇĒ👑 :
No apologies give anyone bro, they (content creators) are already feeling entitled to that free win but everyone is grinding..
2026-09-06 13:44:06
38
mo_fe8
MOFE❤️ :
This plus 36 you got is thesame thing big Jay is going to get but in minus..and it won't be easy to get it back..omoh..una wey dey always dey small ranking ehn..una no dey understand some things fr🤧😕
2026-09-07 06:20:02
6
miniartthabiso
Mini Art :
u did well by not giving him the win...stay wicked for division bro.
2026-09-15 03:30:01
13
seyiszn0
seyiszn0 :
Lol if the big jay dey e position shey he fit give ham the points to
2026-09-06 19:24:42
12
abdulsolar2
SOLAR MINING ⛏️ :
Bro no gree for anybody ehen 😂🤣
2026-09-04 18:52:53
23
ef_hamza01
eF_Hamza :
Good game man👍
2026-09-06 01:59:11
5
ibra78836
♧toxic♤ :
comments say free win 😅this is divison idgaf if he is my brother
2026-09-05 07:30:28
30
_victor79
VICTOR🏝️✨ :
Una wey dey talk say make he give am win dey mad!
2026-07-24 21:47:57
24
juniorboi013
Junior ❤️‍🩹 :
see as person device be and Una dey talk say make he give person win [Crying]
2026-09-09 14:34:43
5
dammyyong
Dαɱɱყ-Yσɳɠ 𓃵 :
Gettin jhoor
2026-09-08 15:40:03
6
20_._cent
20'''Cent-_-⚽️ :
the better player won I don't see why we showed giving them win cause we all are ranking up too If I must say the guy should use the lose and get better
2026-09-05 01:07:18
22
_snoop02
𝓛𝓪𝔂𝓲🐾🪵 :
Unna don mad for this app😂😭make e quit cus of @bigjaygaming01 na him buy him players😂😭
2026-09-09 04:02:59
40
freshfundzofabj3
MŘ.Frèśh :
Give am win keh na him papa get E football?
2026-09-08 05:29:31
5
To see more videos from user @omoiyateaefb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About