Those girls Dey bomb us really hard this days 😀🙂↕️
2026-07-22 07:30:13
860
Macwizzy :
All this boys wey de randomly send girl money dem suppose jail una cause Na una de make all this girls de feel like Merlin smh 🤦 🥀
2026-07-22 03:59:17
873
ØŁAITAN 🤑 :
Her billing no concern the guy na the number matter most 😂
2026-07-21 20:22:30
950
⃟AŶÓ :
She go don too bomb that 133k followers like mad 🤣
2026-07-22 07:46:05
552
Miss perfect 😍 :
Them go sue you one day
2026-07-22 16:14:37
0
Zara Dickson :
A closed mouth is a closed destiny
2026-07-21 21:58:35
2209
『✞』 :
omo no be like this them dey bill CL to test juju if e dey work ooo you go chop blocking 😂😂💔
2026-07-22 17:53:41
1
Gbolahan🥤 :
We no Dey bill cl like this self😂 she Dey test her juju ni😂
2026-07-21 20:55:33
508
Dee🫧 :
Imagine very silly girl 😂
2026-07-22 16:06:17
1
HM LUXURY EMPIRE2 :
Oya do me urgent 100k 😂😂😂
2026-07-21 20:20:19
348
Zee baby 😍💕💙 :
If I don’t want someone to disturb me too I bill them and they run. That’s the thing. But not on the first time chatting though
2026-07-22 07:07:41
6
LOVE🌸 :
But the guy suppose send her money na at least to get her number 🙂🙂🙂😌😌
2026-07-22 07:17:31
6
Tee vibez :
she don lock her comment section
2026-07-22 15:09:52
1
_soft life💕💕 :
I no fit date any girls in school
2026-07-21 21:00:12
260
E💕L💕L💕A💕 :
As a woman, you have to respect yourself in certain situations,Even if you genuinely need help, don’t start asking for money immediately after a man asks for your number,I know it’s not easy, especially for students,Even if you both have deep conversations that same day and you eventually share your challenges with him, he can still choose to help you financially without you asking
2026-07-22 08:28:49
158
Pelumi_yn🌴⚠️ :
2026-07-22 13:49:41
5
DFW💙🦅 :
Just lol 😂
2026-07-22 13:01:29
263
To see more videos from user @callmekadesh, please go to the Tikwm
homepage.