u fit see the phone make u still sell am to survive
2026-07-22 15:09:11
14
fear being 😒 :
Facebook - No
ig - No
everywhere - No
2026-07-22 18:40:02
7
Adesina🇳🇬 🇧🇯 :
No lies 😂
2026-07-22 09:09:22
1
Ghosted :
Person go bath soap finish con dey watch TikTok
2026-07-22 16:43:57
10
. :
E don end since 2022 😂😹
2026-07-22 13:27:55
3
hounchoBella130 :
Nah 2018 be that 😂😂😂
2026-07-21 20:55:58
4
Adesina🇳🇬 🇧🇯 :
People wey get phone and sub sef no see anything do 😂
2026-07-22 09:09:44
5
▂▃▄▅▆▇█▓▒░IFAYEMI░▒▓█▇▆▅▄▃▂ :
Na before we dey fear who never collect, know be now ooo you fit know collect shishi
2026-07-22 16:51:53
3
Aries ♈️🥰🤭❤️ :
NO be for now I’m thinking of selling my phone now sapa ti pro max 😔😂wo o wise 😂😂
2026-07-22 16:48:18
1
ADEYEMI :
You for add light 💡 join brr 💔😂
2026-07-22 08:38:04
4
Baba Wasiu :
This is so totally true because I remember when I visited my grandmother in our small town, she dropped some serious wisdom on me. She said "Grandson, one day some people will waste their time reading your comment." Today is that day😂
2026-07-22 16:16:42
1
RF Luxe Interiors :
Available ✅
2026-07-22 21:09:34
0
To see more videos from user @opycancy, please go to the Tikwm
homepage.