Wety you dey do for me wey I tell my own nai he carry for head say I no dey appreciate him effort 😔 and I talk am out of anger, cus I know say na the only thing wey I go fit talk wey go pain am 😂
2026-08-07 09:14:35
0
tbellblinkz :
make e come be distant relationship again 😂u go wan craze
2026-07-22 13:44:17
622
🥀🫧Big Dora🫧🌹 :
I don fight tire I give up
2026-08-06 19:06:44
0
Mimi🤎🌸 :
We just reconcile finish sef nhi😂
2026-07-22 21:19:29
91
𝓢𝓱𝓪𝓻𝓸𝓷 𝓔𝓵𝓲𝔁𝓲𝓻 𝓒𝓸 :
My own na everyday we Dey break up
2026-07-22 20:17:18
186
Ari🍒 :
So everybody dey relationship 😭😭
2026-07-23 13:19:36
35
SEYIFUNMI ✨🌸❤️ :
You will fight to some extent as you guys will loose yourselves
2026-07-22 13:58:21
24
🎀Mandygold🎀 :
My own na every 2 weeks we dey break up😂😂 now he don give up on me😭
2026-07-23 10:07:50
74
Gift 🌈 Kelly 💦✨ :
life 😂😅
2026-07-23 10:53:14
15
Lagosfashionward Balogun :
The fight sometimes na peace of mind oo😂😂😂😂😂
2026-07-23 18:03:19
26
yemieyo1 :
my own don finally give up on me o
2026-07-23 17:26:03
13
Debby minka :
But why after brkup I no fit rest for thinking
2026-07-24 16:18:36
10
@pretty_lioness😇❤️ :
😹😹😹😹 We don go our separate ways since four months now we don come back again Sunday fight Sunday night
2026-07-22 14:39:09
10
b!gdara💕😩 :
Wo no be lie ooooo that’s how my relationship is 😭😂
2026-07-22 09:08:39
18
Lover Gal😜🤸♀️ :
Na every time we Dey block and unblock 😩😂
2026-07-23 20:40:08
8
God's favorite ❤️🥹🧚🌈 :
Mine blocked me since two days and he just unblocked me now i will not reply
2026-07-24 20:27:25
6
b!gdara💕😩 :
Play for some mins then start fighting 😂
2026-07-22 09:08:55
6
wuseabjnaillashtech :
You add two weeks breakups inside 😂😂😂🤣🤣🤣Omo guy 🤣🤣🤣
2026-07-22 16:13:39
10
G💞💕 :
like eeh 🥺🥺🥺
and they will still stay together 😔
2026-07-22 08:45:27
6
The Bspresh Collection🛒🇳🇬 :
2026-07-24 00:13:04
1
To see more videos from user @liah_baby5, please go to the Tikwm
homepage.