this is exactly what girls do once you fall in love ❤️
2026-07-22 11:54:20
2
flexibility :
at this point person fit craz ooo I swear
2026-07-22 12:29:49
0
JOE MAN :
ogar off that phone and block her nah small thing dey vex me ooooo😳😳😳
2026-07-22 05:10:19
40
_Chibueze🐙 :
If she likes you, she will open up since say na situationship
2026-07-22 12:35:14
0
Bryan.. :
stop proving love with calls una no go hear 🤣like say you text am ,your bp no go rise 🤣🤣🤣
2026-07-22 13:22:13
0
Nwbueze Emmanuel :
I swr this guy get better time I swr, bro if this relationship no workout try another one bro, never till give up true love still dey oo bro
2026-07-22 08:11:53
2
Homal Black :
This guy get time sha
2026-07-22 03:59:50
2
Sweetheart :
as i dey hear this, I dey vex. to me, na she for buy my next Benz.
2026-07-22 06:14:50
3
@fakelife Ambassador :
omo dey voice sound very familiar ajeh
2026-07-22 06:19:30
1
lilfresh🥀🐍 :
Brooo stop all this things allow her to do what she wants and you too do what you want relationship no heard oh 😂😂😂na Una day carry for head because this thing fit kill man 😂
2026-07-22 08:49:03
1
Paul George 🇳🇬 🇳🇴 :
E don finish 😂
2026-07-22 04:56:12
1
KingEmmy :
Una Sabi hold conversation this long
2026-07-22 00:03:12
2
shammy God's plan :
omo na to just walk away
2026-07-21 23:59:58
1
Dicey :
Nothing even pain me pass my treasure wey he use save number 😂
2026-07-22 10:16:02
0
sunnyman :
na my house that girl dey that day
2026-07-22 10:38:42
0
𝚃𝚎𝚎𝙹𝚊𝚢🖤🎱🎲🇬🇭 :
Take them seriouse at ur own risk 🤣🤣🤣🤣
2026-07-22 13:52:39
0
The Good News :
I just hope is content ooh
2026-07-22 10:21:57
0
Ayla💍🫂🥹 :
Switch to video call make you see wonders
2026-07-22 12:30:33
0
$lowPoison :
In 2026?
2026-07-22 10:43:58
0
To see more videos from user @villageboi.tv, please go to the Tikwm
homepage.