@oneones409:

oneones
oneones
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 July 2026 21:14:25 GMT
440428
31523
472
4357

Music

Download

Comments

bigdc7523
Big dc💕💍❤️ :
If nah me that pikin must finsh that food 😂😂😂
2026-08-20 10:52:15
3072
faithskyro
na-tive :
and d soup Is looking like the last one 😂
2026-08-21 03:29:22
517
brawwnsugar
it's me baby it's me 💅 :
omo baby's eh. my baby can see me eating but it's inside my eba that she want to pass
2026-08-21 13:44:59
3
umuoji15
UMUOJI1 🇳🇬-🇰🇼 :
are they back to base?
2026-08-21 15:28:46
57
urgurlbella354
B🎀✨🎀 :
later u go still carry the food chop
2026-07-21 21:21:11
1510
chinecherem736
ꨄvictory 🧸ᥫ᭡ꨄ :
This pikin one kill me 😭
2026-08-21 14:00:12
339
innocentbadboy272
JOSH💨💫 :
pikin dey bring blessings shey una see now 😂
2026-07-21 22:02:20
866
ch_din_ma_5
CHIDINMA🪽(Cr’s cuisine) :
You don start to suffer this woman with fufu if she go now u go Dey buy chicken
2026-08-21 09:30:47
63
nb_skincare_cmr
NB_SkinCare_Cmr 🫧 🍒 :
Bundle of joy don arrange the soup😹😹😹
2026-08-21 23:54:22
3
ezennenna687
Eliana :
swear say u no later chop that food
2026-08-21 08:15:32
15
mwambamwa
Natasha :
Bundle of joy keh ?
2026-07-22 21:01:05
0
mary.tash70
Mary Tash :
Good job bundle of joy
2026-08-21 15:49:58
26
linda.beauty70
Linda beauty🧚‍♀️ :
😂😂
2026-08-20 21:12:47
25
emperorfie___
Emperor Fie :
Imagine saying chicken poo dey the bottom of the sandal 🥹😂
2026-07-22 17:46:11
245
petite.jima
Daughter of Hassan✌🏽 :
Make e come be say na the last soup wey dey pot be that 😩😩😩😩
2026-08-21 10:49:48
7
justyeesha6
Justyeesha❤️🫶 :
Bundle of joy no wan make u chop 😂
2026-08-21 09:43:21
6
horlamide0573
Horlamide :
Pikin dey bring blessing 😂
2026-08-20 23:41:09
6
anitapaul659
🦋Anita🦋 :
this pinkin get witch 🤣🤣
2026-07-25 10:21:42
73
To see more videos from user @oneones409, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About