@opportunity769: Try not to steal in Ladipo Because it’s seems like this period is for the owners 😂🤣 #couplecomedy #likefollow

opportunity
opportunity
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 22 July 2026 05:42:55 GMT
32919
15932
51
227

Music

Download

Comments

adetodasolami
Trish :
Be like say this year na the owner turn 😂😂
2026-07-24 19:40:25
520
kissdanielolayemi
boi kizz 💗💯 :
omo nah fine guy oo 🥹🥹
2026-07-24 19:59:18
90
brightoakpan780
Important Bright :
Na her GF cause am he want to buy something for her gf 😂😆😊😃😁🤣
2026-07-24 19:51:37
93
voidms001
EverybodyHatesVøîd.ämk :
na his page be this 😂😂
2026-07-24 21:55:09
1
heisonlyonebigc
BigC✨ :
This month na for the owner😁
2026-07-24 22:00:55
0
sparrowbaby37
sparrowbaby :
I just dey see thief everywhere wetin dey xup 😂😂😂
2026-07-24 23:40:33
0
martintersooishu
Martin Tersoo Ishu :
I'm convinced I downloaded TIFTOK
2026-07-24 19:54:18
0
sunny.pa91
𝕾𝖚𝖓𝖓𝖞 𝖕𝖆🤴 :
BTC boss nah you 😅
2026-07-24 22:31:50
1
nigeriannewstv
Nigerian news tv :
Omo owner turn no easy oo una won make him discover his talent
2026-07-24 19:44:45
26
destiny.chika
Destiny chika :
Chai fine guy 🥺💔
2026-07-24 21:49:33
0
pine.000
pineapple :
and na fine guy oo
2026-07-24 19:55:59
16
user9015729835052
Aduke_ade :
and them go day clam big boys for St 😂😂😂😂
2026-07-24 20:02:10
12
jenyblack8
Jeny Black :
It’s content 😂😂😅
2026-07-24 20:44:00
8
user8767221814024
OFFICIAL ♥️💚💙 :
99 Day$ for the thief
2026-07-24 19:38:53
9
oluwafiyinfunmi
PELUMI :
Na content 😂😂
2026-07-24 20:18:02
14
user8231655329571
CHÉÉRYCHÉÉRS :
r u sure he's not doing it for content sake, cause he's smiling
2026-07-24 20:03:43
3
nonchalantwissy25
️ :
Una Dey ask if na content Una nor know before u no see say na him page he post am
2026-07-24 22:20:49
2
nadico333
NADICO304 :
Lol try am nah u go see the last price 😁
2026-07-22 12:09:24
10
ifee.soft.i
sixtus.001 :
Una day whini una self
2026-07-22 06:07:23
2
user7930868815438t
do la crzuito :
just the play 😁😁
2026-07-22 07:38:11
1
ifeanyiofor4
dfW TrIpPie🎭 :
Una no see say na content
2026-07-25 03:29:24
0
To see more videos from user @opportunity769, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About