@great.women.of.ho: My sister, If you were not serious with your business before, now that you don join the club, take your business serious. Take am serious o because for club na money we dey spend. No be by mouth. Na money we dey use do everything for the club. Make you no join club come turn everybody to your enemy because you no get or because figas are not equal. Club no be by force and nobody go dey fear to take club to higher level because of wetin people go talk. Abeg, if you join the club make sure say you take your business very very serious. Do more business and make more money, so that we go fit move forward as club. #following #fyp #highlight #goviral