@just_datguyy: Iya wa Abi,Make I sha no see your crying video for my FYP😭😂😂😂😂 Pa n’pa yi kpo abi, no wahala😂😂😂😂 @TAᗯA☆彡😇 #fyp #fypシ゚viral #trending #tawa #justdatguyy
Justthatboy
Region: NG
Wednesday 22 July 2026 11:09:15 GMT
Music
Download
Comments
TAᗯA☆彡😇 :
Nah you sabi o 😭
2026-07-23 01:46:56
277
👄Oreoluwa❤️ :
e don dey drink garri already
2026-07-22 20:14:38
94
Mide,scent 🍒 :
You go soon cry 🤣😂😂tawa
2026-07-23 20:57:17
0
Funmi🌸💕 :
He don already drink the garri sef Abi no be Tawa ? 😂😂😂
2026-07-22 23:07:11
14
ISLAMIYYAH 🧕📿 :
bad Combo 🤣
2026-07-23 12:24:13
0
su😍cc😍ss🤩 :
tawa better listen himself don dey cry
2026-07-22 20:38:03
5
Mo_dara :
Esan tin ke already 😂😂
2026-07-23 10:08:18
18
Omo ikire onidodo :
Papapa titan already 😂😂😂
2026-07-23 19:07:31
4
Zainab😇❤️ :
Tawa ehn 😂💔
2026-07-23 13:07:05
0
omo wumi✂️✂️🪡🧶 :
yo too toro 3100😂😂
2026-07-22 19:44:54
17
🎀big_bby🎀 :
Make he no sha beg me for 2100 again 😂
2026-07-22 19:19:41
15
petite💕gurl💋 :
he go soon beg 2100
mah evrytime he dey lost 200
2026-07-23 05:54:45
3
💕Mide Hair & Accessories 💕 :
😂😂😂
2026-07-22 11:56:50
3
༄ˢᵀ᭄✿user not found࿐ :
😁😁😁
2026-07-23 00:29:49
0
꧁☆☬ÐĘŤŔÔÎŤ☬☆꧂ :
😂😂😂
2026-07-22 16:55:24
2
KAWTHAR_tye ♎🌪️ :
So una dey online and my post still dey 15 likes 😭😭😭😏😏
2026-07-23 21:02:28
0
To see more videos from user @just_datguyy, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.