Omo eeh 🥹😢 with severe waist pain and cramps plus ulcer pains 😩
2026-07-23 19:36:56
8
Toria💖🌺🦋 :
Omo i never see my own ooo tor😭🤣
2026-07-23 11:18:16
245
Adaeze💫🥀 :
My own go vacation 😭I don beg am tire mk e come back😭
2026-07-23 21:02:43
7
omolabake :
Thank you lord🙏🙌
some started the period with us but couldn't finish 😢
Some still dey find there own they dey pray make he com😂😂
Cheers to us wey complet reach here without stress 😂
2026-07-23 11:59:58
246
_adorepreshy🍒 :
Omo I nor fit dance, Cramps wan end me😔😭
2026-07-22 14:17:35
153
Mimi 🌸🌸 :
I never see this month own 🥺😪
2026-07-23 15:40:56
24
Noye nwa🥰😘 :
Nah God go help me punish hormonal imbalance I never see June own oo 😭😭😭😭😭😭 I still get faith for July
2026-07-23 16:06:08
13
Oghene_karo💕 :
Guys I see my period today
2026-07-23 11:56:51
12
___ ♡ Tiara ♡ :
Cramps no fit allow me dance 😩
2026-07-23 14:22:42
11
AMIRA✨🍭 :
I will keep congratulating others till I see mine 😭😭💔
2026-07-23 16:37:49
16
❈ ꧁☬ 𝒥𝓊𝓈𝓉 𝒶 𝒢𝒾𝓇𝓁. ࿐ :
i just see my own today, vex full my body 😂
2026-07-23 19:03:49
14
vic3yyy :
God Abeg I must complete this five!
2026-07-23 01:38:06
36
Candybae🍬🥰❤️ :
The joy when ever you see your period😂😂 successfully
2026-07-23 11:02:34
14
HER MOTHER DAUGHTER 🥰👑NOV:30 :
God help me this last time 🥺🥺🥺🥺I no go ever near man again oo
2026-07-23 18:07:57
7
§¥}Bëst💋Fëmãlë❤️🔥🩸 :
I no fit repost 😩😩 cus I don collect pregnancy money this month chop without being pregnant 😩. Anyhow shey Seveneth period done and dusted 😂😂
2026-07-23 10:28:41
20
To see more videos from user @zu_wiee001, please go to the Tikwm
homepage.