Omooo I love dis side chick energy 🥰🥰
Julius wey nor dey come 😂😂😂
2026-07-23 08:50:14
500
✨Myukim🪭 :
The wife go dey shocked 😂😂😂😂
2026-07-23 07:42:54
301
StrAnge 🫀🫀 :
The husband no dey come keh
2026-07-23 08:07:58
364
Honorable 👑💸💰 :
If I be the wife , laugh for kill me 😂😭😭 I go use Bluetooth dey play this vn every morning for my husband
2026-07-23 09:01:20
286
🪸•★𝕸𝖗 𝕬𝖓𝖉𝖊𝖗𝖘𝖔𝖓★•💉 :
See wetin husband Dey cause wife, imagine the risk
2026-07-23 12:01:33
109
__splash :
Na me b d wife shame dy catch me abeg 😂
2026-07-23 09:48:00
236
Onoris Ella 🌸 :
Only you fit finish the money 😂😭😭you too greedy omo her audacity needs to be study 😂😂😭
2026-07-23 07:15:57
573
Porchegirlsgallery :
Julius nor be small thing u Dey cause o😂
2026-07-23 06:20:27
114
Priceless🥺❤️ :
Mk Una allow her concentrate on her business na😂😭
2026-07-23 05:08:32
247
Imey :
In as much as this sounds funny, You people should be careful oo. You dey make mouth on top person husband like say you get 99 lives. In today's Nigeria where things dey sup anyhow. na wa oo, this must never be me in Jesus name.
2026-07-23 11:18:30
51
Vicky's supplement and more :
Omo nor be small thing o audacity....
2026-07-23 15:45:08
1
Dr.E-cube🩺🎨 :
and single men like us them no go drag us ..why Una like married men
2026-07-23 14:26:59
6
Teeth whiten/nails/ in Warri :
For this Warri so 🤣🤣
2026-07-23 06:07:38
72
Francess✨❤️ :
The audacity Jesus 😳
2026-07-23 06:22:09
46
house of ziny :
This is not even funny
2026-07-23 09:52:03
8
sexydee :
What audacity….hmmmmm🤔🤔
2026-07-23 05:35:08
116
To see more videos from user @hopeprettymummykkle, please go to the Tikwm
homepage.