@joshua_nice0012: How shy are you? #fyp

Big Joshua Nice 😬❤️
Big Joshua Nice 😬❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 22 July 2026 14:47:31 GMT
8955
1531
54
179

Music

Download

Comments

backu302
尺丨匚卄卂尺ᗪ シ 🏂🫟〽️ :
My mama itel fall nah once she pick am use my cloth clean am
2026-07-23 03:43:23
0
successful.gb0
MR NONCHALANT 🧃 :
i nor fit price cloth for where pipo many nor be say I nor get the money oo but I most price but make pipo nor dey there 😂
2026-07-23 02:03:05
1
fav_our_ite235
favour🧑‍🦯❤️ :
Nor be if my money even fall for ground😂😂
2026-07-22 20:04:31
7
peculiar12347
𝓜𝓼 𝓒𝓱𝓲𝓸𝓶𝓪 :
Sorry I go pick my money life don hard 😂😭
2026-07-23 01:32:37
5
slimgurl5330
★彡[❤️‍🔥ᴘʀᴇᴛᴛʏ ꜱᴀᴠᴀɢᴇ❤️‍🔥]彡★ :
you don start what if na your money wey you won't take collect your phone for pay charge nko😂
2026-07-22 21:01:47
0
call_me_junior_manny
Junior Manny 🥳 :
me if I day Waka my phone fall I no fit pick am 😂
2026-07-22 22:06:55
33
mr_emmy09
Mr~€mmy👻 :
What of ur phone ?😂
2026-07-22 19:52:39
3
mr_emy10
Emmy soft🪐🥲 :
I nearly leave my bike key wey fall inside gutter
2026-07-23 00:41:17
4
mr.renzo3
R.E.N.Z.O💰🏃 :
I fit de do birthday mk I nor come 😂! I nor de like make more than 3 see me😏
2026-07-22 19:19:20
2
shesdebron
debron☠🧜🔥🌊 :
2026-07-23 02:11:13
1
tega.boi28
tega.boi28 :
Guyy 😂😂
2026-07-22 17:45:37
1
kelly.don987
KELLY DON :
Jesus I been think say nah only me this thing dey Do ooh the think dey always do me Especially for Street like this
2026-07-23 08:32:55
0
verymarvel6
ZAY💫🚀 :
i no fit peak that money wey fall for no reason 👑
2026-07-23 01:51:32
0
mrnonchalant430
NONCHALANT🧃🪖 :
I go pick am forget drip and stezze
2026-07-23 08:26:59
0
somzy834
Big…Annie🤍💕🙂‍↔️ :
I fit o😂🤌🤧
2026-07-23 08:30:06
0
nonchalant2_4
Ńøńçħâļâñț 🚶🚶 :
I no fit eat with spoon 🥄
2026-07-23 08:35:13
0
divinee_bby
pretty pearl💘💝 :
abiii
2026-07-22 16:49:10
0
To see more videos from user @joshua_nice0012, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About