@mclively: These Messi fans no fit take banter!! #messi #football #argentina #fyp #viral

Mc LIVELY
Mc LIVELY
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 22 July 2026 16:07:19 GMT
71153
10389
216
895

Music

Download

Comments

lekzxyrichie
ᗩᒪᗩᗷI💚👳 :
For wetin Ronaldo dey face for the past 4 years e never even reach one week dem don tire 😹😹
2026-07-23 06:06:18
448
mhavelux16
Mhavelux_gatstalks :
Them wan suiiiii us😭
2026-07-22 21:43:30
601
lavish_sxn
𝔻𝔸𝕍𝕀𝔻 ❤️🦇 :
So this small banter wey no reach 5 days na them wan sue🤦😂so if this man na Ronaldo wey don de suffer am for 20+ years e for don kpai o
2026-07-22 23:57:06
223
just_ella.1
Ella💞🫀 :
I don Dey start to Dey hate Messi 😭😭
2026-07-22 20:22:18
222
frankoko007
Frankoko007 :
Please use this as evidence 0 shot on target
2026-07-23 09:14:26
1
precious6495
ABIMB(OLA) 🌸🌹❣️ :
I thought Messi fan said. A win is a win ni 😂
2026-07-22 20:02:44
185
user1156118631296
xhakamolly :
Omo thieves industry is on fire this year, even Messi wey Dey thief World Cup na this year dem catch am, no peace for thieves this year Ajeh😂
2026-07-23 04:30:02
79
shopwithomessentials
Cleaning Products in Abeokuta :
The return of Barrister Mike😭😂
2026-07-23 07:05:24
30
yorkarashuga
KARA :
Assuming they won he would have go for the parade oh 🤣🤣, no mind am🤣
2026-07-22 19:10:19
139
sholekan18
🤴SHOLEKAN💡💛 :
Now e dy show him true color 😂😩
2026-07-23 06:38:13
10
deb_smylz
🍀 SMYLZ ⟭⟬⁷🍀 :
Humble smith ke? 😂😩 I too love My Ororo7
2026-07-23 07:09:17
11
to.bhollu
Bhollu :
If na Africa this thing Dey happen una for don yab CAF tire oooo 😂😂😂😂😂
2026-07-23 06:59:28
16
anyuabaga
Dino money worldwide :
😂😂😂
2026-07-22 21:53:59
36
mullernia
Mullernia blues ️🥶💙⚽️🥇 :
Nah kombo give them advice 😂😂
2026-07-22 22:54:35
24
gabrielolusola68
ghabby :
Lively sabi banter sha 😅😂
2026-07-22 21:46:12
40
mrnobody50476
Mazi Chinedu Ugwumba :
honestly I wonder how someone can boldly call him/herself a Messi fan. I would be ashamed of myself if I was a Messi fan.
2026-07-22 21:03:28
14
oloriabikeola1
Daramola Aduragbemi :
As e dey sweet us e dey pain them, as e dey pain dem omo e dey sweet us. Na Timaya sing am
2026-07-22 20:01:17
51
boy_drey001
Boy Drey :
Pele o Humble smith😂
2026-07-23 03:51:30
5
To see more videos from user @mclively, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About