@tosynes111:

Tosyne🌸
Tosyne🌸
Open In TikTok:
Region: ZA
Wednesday 22 July 2026 16:21:54 GMT
96925
22375
41
1783

Music

Download

Comments

ebunbarbie1
Ebun❤️ :
Omo no be meme oo 😂😂😂
2026-07-22 23:32:09
52
kweenayomikun1
Muyinot💕❤️ :
Na throw back I just Dey post 😂😂
2026-07-23 09:12:50
45
daniellabaybeh
Dannie ᥫ᭡💕 :
Since that boy leave me I no see money for lashes or nails 😭omo na me lose true true o😭
2026-07-23 12:07:15
1
arikeh5432
💕IBUNKUNOLUWA💕 :
Nah only once in a year I dey do hair😔
2026-07-23 15:48:43
0
user6531186637658
user6531186637658 :
Na old taker I be o😭🤣🤣
2026-07-23 14:49:10
3
hajara617
Sugar baby ❤️🫶😁🤍🩵🩷💯🦋✌️ :
Na this your dress I love ❤️
2026-07-22 20:55:21
1
amiirah.ad
Mimi :
I resemble househelp😔
2026-07-23 14:43:02
0
janies_hairart
JLASH.ng in Lagos :
Check this out my queens 🤭🥺
2026-07-22 17:38:12
14
queen_l400
Chivelle🤍✨ 🪳 :
Hand dy met me😭
2026-07-23 01:03:57
3
bigleemah52
علامة🥰☮️🧕🏻 :
if any money mistakenly enter my acc wo na to go do my hair
2026-07-22 17:23:05
2
heryisheart.bolan
Heryisheart Bolanle :
It been 4months I relock my hair last me wey Dey always do am every month am thinking of cutting it sef🥺
2026-07-22 16:51:56
4
yhaarhedna
Yhaarhedna :
i Just dey carry all back for two weeks now 😂😂
2026-07-22 16:43:02
2
pretty5preccy
pretty5preccy :
I love your Tat ❤️
2026-07-22 20:15:35
1
adaeze7354
Adaeze🌺 :
Real ooo
2026-07-22 21:13:12
1
moda_unfiltered
Moda🌸 | Beauty & lifestyle :
Maybe if I see 2kay I go fit renew my all back
2026-07-23 13:31:22
0
trendhouseng
TRENDHOUSENG :
i wan do hair but i no get money, make una patronize me
2026-07-23 09:56:13
0
bambi_hairs
Bambi_Luxury hair :
Money go come👍
2026-07-22 18:29:26
1
To see more videos from user @tosynes111, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About