mine says ..now yo changing yo profile to put up more competition for me. huh?😂😂😂😂
2026-08-11 21:58:33
1
Precious Ob | CSM Manager & VA :
Naso all of them be. My husband is their headmaster. 😂😂😂😂
2026-08-11 09:46:05
705
makky_berry :
Where una Dey even see man?
2026-08-11 08:09:44
502
HERBS _VENDOR _IN ABUJA :
Na once he go tell me the world saw it first 😂😂😂
2026-08-11 07:03:13
216
Claire💧 :
Abeg make una join hands find one relationship put me😂😂
2026-08-11 15:17:29
116
enn.ybeauty :
😂😂😂😂😂😂he will now end it with I won’t say much, do what you want!!!
2026-08-11 09:49:51
139
lilybae🌺 :
They can complain for Africa
2026-08-11 09:10:34
1
rose_royce26🇷🇺🇳🇬 :
Me go post con send for am later..oga will say ,something u already showed the public before sending to me 😂😂😂😂😂
2026-08-12 19:42:58
6
𝕽𝖊𝖎𝖓𝖆💜🦩 :
I can relate
2026-08-11 21:03:50
3
T💘R💖E💌A💞S💟U💞R💕E💘 :
ok
now everybody get babe
who come be all those ones wey dey say single people gather here 😏😏
make una take time oo😂😂
2026-08-11 11:16:15
11
prettyamorr :
Trust me even when I send him, them I post a different style with Same clothes on😂that sweet boy will be like " babe you didn't send this one" 😂
2026-08-10 22:15:31
134
ꪻꫝ᥅ꫀꫀ ᧒ᦲ :
No wonder my girl always tell me I'm not romantic.
So I should leave my business come dey check whether you post pics? I hardly viewed my contact status self.
2026-08-11 12:52:17
45
Love Loved2975 :
I think say Na only me
2026-08-10 12:46:42
6
SHUGA🦋🖤 :
E reach my side too o😂😂😂
2026-08-11 17:25:14
263
MISS NATURAL❣️🌹😘 :
God when😫. Ill send to him first before posting on my status yet he’ll just view and snub🥲
2026-08-10 07:58:00
58
BeckyZee Hair Works 🦋 :
Real matter ooo
you go first dey explain and dey find evidence wey nor follow 😂
2026-08-10 20:33:35
5
Divachy💕💕 :
mine will be like babe when you snap this one?
I don't have it oh...you didn't send it to me first before posting it 😂
2026-08-11 15:02:36
5
omas uti :
una still get man
where una dey see man
make una show me oo
2026-08-10 15:42:51
33
To see more videos from user @daniella_quin1, please go to the Tikwm
homepage.