@baddestmoney002: Only the ijaw can relate oh 😹🤣 na only me know watin l use my eyes for this game for village 😹#fyp #goviral #blowthisup #ijawpeople #foryou @Monday Akerele🇳🇬🇿🇦 @New Boi 🧍‍♂️ @Mama Douye ❤️ @Adunbapeperdem @✞ Big Benny ✞ @destinyrichard349

BADDESTMONEY002💵💸💶❤️‍🩹✅
BADDESTMONEY002💵💸💶❤️‍🩹✅
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 22 July 2026 17:00:57 GMT
11351
1497
486
62

Music

Download

Comments

happyvic22
Happyvic :
we call it agbolo tein omo memories 😂
2026-07-29 08:57:35
0
youth_highness
Youth Highness :
I skip school for one week because i de go find this thing, mind you my parents no know say i no de go school oo, I go wear uniform comot for house, pull am for road just to go find and play this thing 😂
2026-07-28 07:16:34
0
triavis121
mini smes :
I like this game😂😂
2026-07-28 20:25:37
0
kidowei1
Kidowei :
@Kidowei:I be champion for dis game that year..😂
2026-07-27 19:45:22
1
dynamite1716
Official dynamite :
If you tell gen z say i play this game too dem no go believe am
2026-07-28 18:18:36
1
lszs44
Lszs4 :
my good job people now I don't know to be in a long time
2026-07-27 20:52:51
1
eninidihoanu
GBM..ijaw baller ⚽ :
🤣🤣🤣 ómó,ijaw guy wey no play this game,it means say him no grow up for for ijaw guys dey 🤣🤣 ómó watin I do because of this no be small 🤣
2026-07-24 14:07:20
11
ebikefibelieve
God's Favorite (Capt Billy) :
fight wey dey happen for here..na full town dey settle am ooh🙌😂😂😂..so proud of my childhood 😂😂😂
2026-07-22 18:02:20
9
mr.peeeee8
Mr peeeee :
Ikoto
2026-07-22 22:36:54
1
egbaseimokumormi8
freedom$$✅ :
i remember.🤣🤣🤣
2026-07-23 10:11:45
1
specialsunday
Special :
Ikoto
2026-07-23 02:47:29
1
palex887
palex001 :
sometimes I go just use small sand for the inside so that e go come get weight 😀😀
2026-07-22 18:39:06
5
modekpoyeridehap
capt. Mode happiness.😎 :
that's my best game when I was a little boy with my peers 😂😂😂, very sweet game like that 🥰🥰🥰
2026-07-25 23:09:59
1
victorfd070
@Victor_FD :
Childhood game 😂😂😂
2026-07-24 20:48:35
1
realpereoftiktok
Update$ :
i swear bro, that year way I been dey for bayelsa state 🥰
2026-07-26 01:34:25
0
dausy2434
Daisy :
Thank you guys for this
2026-07-23 11:49:34
0
0silentpistol321
Don Ricky :
my favorite game ever 😂😂😂
2026-07-22 23:21:37
1
slime.y.r.n
SLIME Y.R.N :
😂😂😂I dey go the next village dey go play ooh😂
2026-07-23 13:57:54
0
yung_ebitimi
Yung Ebitimi 😘😘 :
Any time I play the game fight must dey🤣🤣
2026-07-23 09:43:55
0
brighttrending
Bright :
Bro na our game that time na. 😂😂😂😂😂😂😎
2026-07-24 20:02:50
0
maye57888
Maye Endie52 :
Ikoto😂😂😂😂
2026-07-24 00:23:57
0
lowkhey00
lowkhey00 :
Omo long time game 😂 since 2005 wey l
2026-07-26 08:10:51
0
arogbowei
nigerdeltawaka :
Weghi ifi be pamo!
2026-07-26 12:25:13
0
emmanueldavid652
MC laughted :
na our work be this that year 😁
2026-07-26 08:37:00
0
To see more videos from user @baddestmoney002, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About