@stanleytwins4: Dis girl dat is not upto one week in her madams house stole her madam money,over 200k and was caught by a good samaritan dey return her back and found cloths,provisions shoes and many more inside her bag. Na wah oo #fypシ #fypシ゚viral #thief
If u drop her for station finish Abeg do story time , tank u
2026-07-24 08:18:27
1
tafiablog1 :
If she come stay 1 year nko?😳
2026-07-23 10:38:46
25
Digital Herbalist :
How much come remain for the shop? 😳 Omo
2026-07-23 09:18:21
51
ES†HER :
just 1 week 😭😭
2026-07-23 07:26:28
62
JESSICA✨🌸🤍 :
How much person Dey even see as gain way person go still Dey thief from 😪 Omo
2026-07-23 11:06:13
9
TenderWellness :
Omo this is pure wickedness
2026-07-24 16:03:05
0
Nilybeads❤️ :
Na why I no get anytime I wan comot I lock shop even if I no sell my things Dey intact
2026-07-23 09:29:50
11
RITA🌹 :
at this point make everybody dey sidan their shop...
2026-07-23 16:18:46
5
Thrift nighties Benin/Delta🛍️ :
She no dance 😩
2026-07-23 09:52:50
7
blackynancygeorge :
Jesus ooooo
2026-07-22 20:55:38
3
IZZY GRACE LUXURY AND TURKEY :
I will never believe dis story
2026-07-23 20:17:53
0
GIFT💙🦅 :
Employe me
2026-07-23 12:22:57
0
🌍BOB Daddy :
Employe me.
2026-07-23 10:38:35
0
life is like a pencil :
The video never complete na 🙄 she no go dance
2026-07-23 12:14:03
2
Donald Stella :
Trusting business into someone else’s care is very risky to see trustworthy worker Dooh now na by Gods grace
2026-07-23 11:26:15
0
Styled_by_Gift • 📍Benin :
Omo for just 1 week
2026-07-23 08:41:12
0
pretty Rito :
my sister thank God u quick find out ooooo, way d person when bring am come
2026-07-23 10:44:29
0
👑 blossom Pearl🌺 :
Na so my own be wan carry me go back to where I for dey come my girl was sending 25k every weekend to his boyfriend for 2 months I never knew on till the pos lady came to tell nd I was doing everything for her
2026-07-23 07:36:46
1
To see more videos from user @stanleytwins4, please go to the Tikwm
homepage.