this is wtong ,our obas suppose to stop all these. you cant be using the crown of obas to do content
2026-07-23 05:17:59
11
Oluwajuwonlo Jay Jay 🌏🗽 :
New sound, Ajo ma tap Lara Grace ara wa nii
2026-07-23 06:36:13
21
Rebecca :
Aare mi …..e no easy Una no no when this guy Dey fight for this crown ,them collect him white car for shagamu ,still buy truck use am get accident before then pursue an for ishagamu say hin wahala too much
2026-07-23 08:42:58
4
Alabi-Shuga72♌️ :
Oba Ewon 😂💔
2026-07-23 10:57:51
1
oduniyibolanle :
Kabiesi oo
2026-07-23 08:23:25
0
oladipupo :
Dem suppose jail for at least 6months before release, government needs to stop using emotion to run the country
2026-07-23 06:43:37
0
bash.man🦁 :
Tewon de one 😁
2026-07-23 08:17:55
2
user9495617731764 :
Na una self dey cast am most you post him
2026-07-23 09:06:42
0
𝗩𝗜𝗥𝗧𝗢𝗨𝗦_𝗗𝗬𝗡𝗔𝗠𝗜𝗖 :
Make he no hustle??😹😂
2026-07-23 07:43:37
0
Jayonchain :
Funny enough the case still dey court and they can invite him anytime anyday for that same case
2026-07-23 09:39:06
0
MIRA HAIR&CO :
Oluwo egba🤣🤣
2026-07-23 08:28:57
0
bigfish😜🙈💁🏼 :
Are of all people 🤪😂😂😂
2026-07-22 23:27:14
4
~FATIMA🔋❤️🫶 :
2026-07-23 03:42:55
1
THE DAMMY AUTOLAB :
: I just like dis guy contents, all his videos just full my iPhone 17 air white color 256 gb worth 2.5millon wey I buy with my money 😹.
2026-07-23 08:57:38
1
DIMEJI ALUMINIUM FABRICATOR :
Enu po😂😂😂
2026-07-23 11:35:44
0
saheedolaawonalfa :
oba elewon
2026-07-23 09:15:52
0
Sershiinana :
Are my joy giver😂
2026-07-23 08:16:53
0
To see more videos from user @oyinlavish5, please go to the Tikwm
homepage.